supermarket

Naija

Etymology

From English: super and market

Pronunciation

  • sùpɑ̀mákɛ̀t

Play Play

Noun

  • Place wey de dey sell market wey person no fit prize.
  • Na before before e be sey na only who get money dey go supermarket go buy someting.  — (Nowadays, both the middle class and lower class shop at supermarkets.)
  • Wetin de dey sell for supermarket too dear.  — (Goods purchased in a supermarket are quite expensive.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: Supermarket