supermarket

Revision as of 11:11, 8 November 2020 by 129.205.124.152 (talk) (→‎POS)

Naija

Etymology

From: English super and market

Pronunciation

supɑmaket

Definition

Place wey de dey sell market wey person no fit prize

Noun

  • Na before before e be sey na only who get money dey go supermarket go buy someting.  — (NSC_Odirin_2020, Nowadays, both the middle class and lower class shop at supermarkets.)

=Related forms

Synonym

Antonym

Translation