suya

Naija

Etymology

From Hausa: suya

Pronunciation

  • súyà

Play Play


Noun

  • Meat wey de cut small small, chuk for stick con put am ontop wire wey dey ontop fire.
  • You first dey buy buy suya, five five hundred everyday dey go dey see woman, now you don marry am, three years now, no suya.  —  (WAZK_11_Chiagozie's-Life-Story, At first, You were always buying five hundred naira worth of suya, while wooing the lady, now, you that you are married to her, it's been three years and you haven't bought!)

Related form

Translation

English: barbecue