Difference between revisions of "suya"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Hausa ''suya''
+
From Hausa: ''suya''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
súyà
+
* súyà
 
<sm2>Pcm-ng-suya.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-suya.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-suya.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-suya.m.ogg</sm2>
===Definition===
 
Meat wey de slice small small, [[chuk]] for stick con roast, put for stick.
 
  
===POS===
 
#
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
#
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
  
===Related forms===
+
 
====Synonym====
+
===Noun===
====Antonym====
+
* Meat wey de cut  small small, [[chuk]] for stick con put am ontop wire wey dey ontop fire.
 +
:* {{ux|dv| You first dey buy buy '''suya''', five five hundred everyday dey go dey see woman, now you don marry am, three years now, no '''suya'''. | (WAZK_11_Chiagozie's-Life-Story, At first, You were always buying five hundred naira worth of suya, while wooing the lady, now, you that you are married to her, it's been three years and you haven't bought!)}}
 +
====Related form====
 +
* [[mai suya]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''barbecue

Latest revision as of 22:17, 21 December 2022

Naija

Etymology

From Hausa: suya

Pronunciation

  • súyà

Play Play


Noun

  • Meat wey de cut small small, chuk for stick con put am ontop wire wey dey ontop fire.
  • You first dey buy buy suya, five five hundred everyday dey go dey see woman, now you don marry am, three years now, no suya.  —  (WAZK_11_Chiagozie's-Life-Story, At first, You were always buying five hundred naira worth of suya, while wooing the lady, now, you that you are married to her, it's been three years and you haven't bought!)

Related form

Translation

English: barbecue