Difference between revisions of "suya"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→POS) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
Meat wey de slice small small, [[chuk]] for stick con roast, put for stick. | Meat wey de slice small small, [[chuk]] for stick con roast, put for stick. | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | # | + | # Meat wey de slice small small, [[chuk]] for stick con roast, put for stick. |
− | #: {{ | + | #: {{ You first dey buy buy '''suya''', five five hundred everyday dey go dey see woman, now you don marry am, three years now, no '''suya'''. | (WAZK_11_Chiagozie's-Life-Story, At first, You were always buying five hundred naira worth of suya, while wooing the lady, now, you that you are married to her, it's been three years and you haven't bought!) |
− | |||
− | |||
− | ===Related | + | ====Related form==== |
− | + | * [[mai suya]] | |
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | English: ''barbecue |
Revision as of 16:27, 9 October 2020
Naija
Etymology
From: Hausa suya
Pronunciation
Definition
Meat wey de slice small small, chuk for stick con roast, put for stick.
Noun
- Meat wey de slice small small, chuk for stick con roast, put for stick.
- {{ You first dey buy buy suya, five five hundred everyday dey go dey see woman, now you don marry am, three years now, no suya. | (WAZK_11_Chiagozie's-Life-Story, At first, You were always buying five hundred naira worth of suya, while wooing the lady, now, you that you are married to her, it's been three years and you haven't bought!)
Related form
Translation
English: barbecue