suya

Naija

Etymology

From: Hausa suya

Pronunciation

súyà Play Play

Definition

Meat wey de slice small small, chuk for stick con roast, put for stick.

Noun

  1. Meat wey de slice small small, chuk for stick con roast, put for stick.
    {{ You first dey buy buy suya, five five hundred everyday dey go dey see woman, now you don marry am, three years now, no suya. | (WAZK_11_Chiagozie's-Life-Story, At first, You were always buying five hundred naira worth of suya, while wooing the lady, now, you that you are married to her, it's been three years and you haven't bought!)

Related form

Translation

English: barbecue