Difference between revisions of "swear"

m (Conversion script moved page Swear to swear: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* charge 0.62 729, favour 0.59 163, appear 0.57 319, fact 0.57 377, declare 0.56 651, appoint 0.55 314, elect 0.54 160, interested 0.54 43, circulation 0.54 5
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English swear
+
From English: ''swear''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* swɛr
 
* swɛr
Line 17: Line 13:
 
* Frequency rank in raw corpus: 1557
 
* Frequency rank in raw corpus: 1557
  
The word is used more in written texts than orally.
+
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
swear: no definition -- Definition in Naija?
+
When person dey claim sey wetin im dey talk na di truth.
 
+
:* {{ux|dv| E talk sey: ‘Dem no dey gree '''swear'''. |(jw__26978, __no translation__)}}
 
+
:* {{ux|dv| birth certificate or declaration wey di people wey dey apply '''swear''' for deir age. |(hildrights__79, __no translation__)}}
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E talk sey: ‘Dem no dey gree '''swear'''. |(jw__26978, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|birth certificate or declaration wey di people wey dey apply '''swear''' for deir age. |(hildrights__79, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* charge 0.62 729, favour 0.59 163, appear 0.57 319, fact 0.57 377, declare 0.56 651, appoint 0.55 314, elect 0.54 160, interested 0.54 43, circulation 0.54 5
+
*  
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* charge 0.62 729, favour 0.59 163, appear 0.57 319, fact 0.57 377, declare 0.56 651, appoint 0.55 314, elect 0.54 160, interested 0.54 43, circulation 0.54 5
+
*  
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
* English: no definition
Line 43: Line 32:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
swear: no definition -- Definition in Naija?
+
#Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
 
+
#:* {{ux|dv|'''Swear''' sey you no like me.|(LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to '''swear''' say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. |(bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)}}
# - (frequency:9)
+
#Make person promise anoder person.
#: {{ux|dv|'''Swear'''! |(LAG_22_I-Senior-You_DG__187, swear.)}}
+
#:* {{ux|dv| Because for Bible, promise be like '''swear'''. |(jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)}}
#: {{ux|dv|To use Jehovah name '''swear''' na serious matter. |(jw__37838, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| I '''swear''' to God! |(ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)}}
# nsubj-obl:arg (frequency:8)
+
#Make dey curse person.
#: {{ux|dv|I '''swear''' to God! |(ENU_13_School-Life_DG__61, I swear to God!)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem don '''swear''' for dat boy. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, The boy is accursed.)}}
#: {{ux|dv|Wetin be ‘Meroz,’ and why dem '''swear''' for am? |(jw__41690, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| If you no pay my money, I go '''swear''' for you. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, If you do not pay my money, I will place a curse on you.)}}
# mark (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Because for Bible, promise be like '''swear'''. |(jw__4705, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to '''swear''' say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. |(bbc__91257, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|I '''swear'''! |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__67, I swear.)}}
 
#: {{ux|dv|I '''swear'''. |(JOS_26_Small-Talk_DG__178, I swear !)}}
 
# mark-obl:arg (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Kenya authorities don arrest lawyer wey '''swear''' in Odinga |(bbc__62209, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Parliament organise special ceremony for Sunday to '''swear''' in di Speaker of Parliament, Rt. |(bbc__80503, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Swear''' sey you no like me, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)}}
 
#: {{ux|dv|If you remember, the time wey High Priest Caiaphas use vex tell Jesus sey: ‘I want make you use the God wey no dey die, take '''swear''' sey you go tell us whether na you be Christ, God Pikin!’ Even though Jesus know sey dem fit kill am if e gree sey na im be Messiah, e no lie.— Matt. |(jw__12497, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Evidence wey pikin '''swear''', dem go use am for proceedings wheda na civil or criminal as if sey dem take di evidence for oath. |(hildrights__377, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im say dia investigation wey dem carry find out say McCabe dey tell tori people wetin im no suppose talk even after '''swear''' wey im '''swear''', and e do am plenty times. |(bbc__59075, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* charge 0.62 729, favour 0.59 163, appear 0.57 319, fact 0.57 377, declare 0.56 651, appoint 0.55 314, elect 0.54 160, interested 0.54 43, circulation 0.54 5
+
* [[curse]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* charge 0.62 729, favour 0.59 163, appear 0.57 319, fact 0.57 377, declare 0.56 651, appoint 0.55 314, elect 0.54 160, interested 0.54 43, circulation 0.54 5
+
* [[blessing]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''vow, promise, cursed, swear''

Revision as of 14:01, 12 March 2021

Naija

Etymology

From English: swear

Pronunciation

  • swɛr

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2680
  • Frequency in raw corpus: 154
  • Frequency rank in raw corpus: 1557



Noun

When person dey claim sey wetin im dey talk na di truth.

  • E talk sey: ‘Dem no dey gree swear.  — (jw__26978, __no translation__)
  • birth certificate or declaration wey di people wey dey apply swear for deir age.  — (hildrights__79, __no translation__)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition


Verb

  1. Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
    • Swear sey you no like me.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)
    • Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen.  — (bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)
  2. Make person promise anoder person.
    • Because for Bible, promise be like swear.  — (jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)
    • I swear to God!  — (ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)
  3. Make dey curse person.
    • Dem don swear for dat boy.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The boy is accursed.)
    • If you no pay my money, I go swear for you.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, If you do not pay my money, I will place a curse on you.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: vow, promise, cursed, swear