swear

Naija

Etymology

From English: swear

Pronunciation

  • swêr

Play Play


Noun

  • When dey curse person.
  • Person wey tiff meat don buy swear.  — (Anyone who steals a meat, has taken something accursed.)
  • Go beg your papa make im comot di swear for your head.  — (Go plead with your father, so that he lifts up the curse from your head.)

Related form

Translations

  • English: curse

Verb

  1. Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
    • Swear sey you no like me.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)
    • Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen.  — (bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)
  2. Make person promise anoder person.
    • Because for Bible, promise be like swear.  — (jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)
    • I swear to God!  — (ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)
  3. Make dey curse person.
    • Dem don swear for dat boy.  — (The boy is accursed.)
    • If you no pay my money, I go swear for you.  — (If you do not pay my money, I will place a curse on you.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: vow, promise, cursed, swear