Difference between revisions of "swear"

Line 17: Line 17:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
When person dey claim sey wetin im dey talk na di truth.
+
When dem curse person.
:* {{ux|dv| E talk sey: ‘Dem no dey gree '''swear'''. |(jw__26978, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| Person wey tiff meat don buy '''swear'''. |(jw__26978, He said "they refuse to take an oath".)}}
:* {{ux|dv| birth certificate or declaration wey di people wey dey apply '''swear''' for deir age. |(hildrights__79, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| Go beg your papa make im comot di '''swear''' for your head.|( Go plead with your father so that he lifts up the curse from your head.)}}  
 
 
 
 
====Synonyms====
 
*
 
====Antonyms====
 
*
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: '''curse'''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 14:33, 12 March 2021

Naija

Etymology

From English: swear

Pronunciation

  • swɛr

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2680
  • Frequency in raw corpus: 154
  • Frequency rank in raw corpus: 1557



Noun

When dem curse person.

  • Person wey tiff meat don buy swear.  — (jw__26978, He said "they refuse to take an oath".)
  • Go beg your papa make im comot di swear for your head.  — ( Go plead with your father so that he lifts up the curse from your head.)

Translations

  • English: curse

Verb

  1. Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
    • Swear sey you no like me.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)
    • Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen.  — (bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)
  2. Make person promise anoder person.
    • Because for Bible, promise be like swear.  — (jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)
    • I swear to God!  — (ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)
  3. Make dey curse person.
    • Dem don swear for dat boy.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The boy is accursed.)
    • If you no pay my money, I go swear for you.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, If you do not pay my money, I will place a curse on you.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: vow, promise, cursed, swear