Difference between revisions of "swear"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
When dey curse a person. | When dey curse a person. | ||
− | :{{ux|dv| Person wey tiff meat don buy '''swear'''. |( | + | :* {{ux|dv| Person wey tiff meat don buy '''swear'''. |(NSC_Olukayode S.M_2021, Anyone who steals a meat, has taken something accursed.)}} |
− | :{{ux|dv| Go beg your papa make im comot di '''swear''' for your head.|(NSC_2020, Go plead with your father so that he lifts up the curse from your head.)}} | + | :* {{ux|dv| Go beg your papa make im comot di '''swear''' for your head.|(NSC_2020, Go plead with your father, so that he lifts up the curse from your head.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== |
Revision as of 15:17, 12 March 2021
Naija
Etymology
From English: swear
Pronunciation
- swêr
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2680
- Frequency in raw corpus: 154
- Frequency rank in raw corpus: 1557
Noun
When dey curse a person.
- Person wey tiff meat don buy swear. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Anyone who steals a meat, has taken something accursed.)
- Go beg your papa make im comot di swear for your head. — (NSC_2020, Go plead with your father, so that he lifts up the curse from your head.)
Translations
- English: curse
Verb
- Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
- Swear sey you no like me. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)
- Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. — (bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)
- Make person promise anoder person.
- Because for Bible, promise be like swear. — (jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)
- I swear to God! — (ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)
- Make dey curse person.
- Dem don swear for dat boy. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The boy is accursed.)
- If you no pay my money, I go swear for you. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, If you do not pay my money, I will place a curse on you.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: vow, promise, cursed, swear