swear
Naija
Etymology
From English: swear
Pronunciation
- swɛr
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2680
- Frequency in raw corpus: 154
- Frequency rank in raw corpus: 1557
Noun
When dem curse person.
- Person wey tiff meat don buy swear. — (jw__26978, He said "they refuse to take an oath".)
- Go beg your papa make im comot di swear for your head. — ( Go plead with your father so that he lifts up the curse from your head.)
Translations
- English: curse
Verb
- Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
- Swear sey you no like me. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)
- Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. — (bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)
- Make person promise anoder person.
- Because for Bible, promise be like swear. — (jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)
- I swear to God! — (ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)
- Make dey curse person.
- Dem don swear for dat boy. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The boy is accursed.)
- If you no pay my money, I go swear for you. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, If you do not pay my money, I will place a curse on you.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: vow, promise, cursed, swear