Difference between revisions of "sweet"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
− | ===Adjective=== | + | ===Adjective=== |
#Sey someting get sugar or honey. | #Sey someting get sugar or honey. | ||
#:* {{ux|dv| Many people like to chop cake and '''sweet''' sometimes. |(jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)}} | #:* {{ux|dv| Many people like to chop cake and '''sweet''' sometimes. |(jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)}} | ||
Line 25: | Line 25: | ||
#:* {{ux|dv| All this things dey make belle '''sweet''' us. |(jw__32703, All of this makes us very happy.)}} | #:* {{ux|dv| All this things dey make belle '''sweet''' us. |(jw__32703, All of this makes us very happy.)}} | ||
#:* {{ux|dv| E take like one hour before I come feel dis tin wey '''sweet''' my bodi. |(bbc__2561, It took up to an hour before I felt the effect of the excitement in my body.)}} | #:* {{ux|dv| E take like one hour before I come feel dis tin wey '''sweet''' my bodi. |(bbc__2561, It took up to an hour before I felt the effect of the excitement in my body.)}} | ||
− | ==== | + | ====Related form==== |
− | * | + | * [[sweet belle]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[spoil mind]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''delicious, tasty, sweet,happy'' | * English: ''delicious, tasty, sweet,happy'' |
Revision as of 11:46, 15 March 2021
Naija
Etymology
From English: sweet
Pronunciation
- swît
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 35
- Frequency rank in NSC treebank: 304
- Frequency in raw corpus: 720
- Frequency rank in raw corpus: 479
Adjective
- Sey someting get sugar or honey.
- Many people like to chop cake and sweet sometimes. — (jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)
- Sey someting get better taste for mouth.
- De say na soup wey sweet, na money make am. — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There goes a saying that says "the making of a delicious soup is expensive".)
- E dey sweet. — (JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)
- Sey someting dey make person happy.
- All this things dey make belle sweet us. — (jw__32703, All of this makes us very happy.)
- E take like one hour before I come feel dis tin wey sweet my bodi. — (bbc__2561, It took up to an hour before I felt the effect of the excitement in my body.)
Related form
Antonyms
Translations
- English: delicious, tasty, sweet,happy