Difference between revisions of "sweet"
(→Verb) |
|||
Line 28: | Line 28: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
− | |||
* Make someting dey make person happy. | * Make someting dey make person happy. | ||
:* {{ux|dv| All this things dey make belle '''sweet''' us. |(jw__32703, All of this makes us very happy.)}} | :* {{ux|dv| All this things dey make belle '''sweet''' us. |(jw__32703, All of this makes us very happy.)}} |
Revision as of 15:06, 28 August 2021
Naija
Etymology
From English: sweet
Pronunciation
- swît
Noun
- Someting wey dey taste like sugar or honey wey person fit lick.
- I like to dey lick sweet for night. — (NSC_2021, I love taking candies at night.)
- Many people like to chop cake and sweet sometimes. — (jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)
Translation
- English: candy
Adjective
- Sey someting get better taste for mouth.
- De say na soup wey sweet, na money make am. — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There goes a saying that says "the making of a delicious soup is expensive".)
Related form
Antonyms
Translations
- English: delicious, tasty
Verb
- Make someting dey make person happy.
- All this things dey make belle sweet us. — (jw__32703, All of this makes us very happy.)
Antonyms
Translations
- English: tasty, happy