Difference between revisions of "sweet"
(→Noun) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
* Sey someting get better taste for mouth. | * Sey someting get better taste for mouth. | ||
:* {{ux|dv| E dey '''sweet'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)}} | :* {{ux|dv| E dey '''sweet'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| De say na soup wey '''sweet''', na money make am. |(JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There | + | :* {{ux|dv| De say na soup wey '''sweet''', na money make am. |(JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There is a saying that "the making of a delicious soup is expensive".)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[sweet belle]] | * [[sweet belle]] |
Revision as of 22:21, 21 December 2022
Naija
Etymology
From English: sweet
Pronunciation
- swît
Noun
- Someting wey dey taste like sugar or honey wey person fit lick.
- I like to dey lick sweet for night. — (NSC_2021, I love eating candies at night.)
- Many people like to chop cake and sweet sometimes. — (jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)
Translation
- English: candy
Adjective
- Sey someting get better taste for mouth.
- E dey sweet. — (JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)
- De say na soup wey sweet, na money make am. — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There is a saying that "the making of a delicious soup is expensive".)
Related form
Antonyms
Translations
- English: delicious, tasty
Verb
- Make someting dey make person happy.
- All this things dey make belle sweet us. — (jw__32703, All of this makes us very happy.)
Antonyms
Translations
- English: happy