Difference between revisions of "sweet"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Someting wey dey taste like sugar or honey wey person fit lick.
 
* Someting wey dey taste like sugar or honey wey person fit lick.
:* {{ux|dv| I like to dey lick '''sweet''' for night.|(NSC_2021, I love taking candies at night.)}}
+
:* {{ux|dv| I like to dey lick '''sweet''' for night.|(I love eating candies at night.)}}
 
:* {{ux|dv| Many people like to chop cake and '''sweet''' sometimes. |(jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)}}
 
:* {{ux|dv| Many people like to chop cake and '''sweet''' sometimes. |(jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)}}
 +
 
===Translation===
 
===Translation===
 
* English: ''candy''
 
* English: ''candy''
Line 18: Line 19:
 
* Sey someting get better taste for mouth.
 
* Sey someting get better taste for mouth.
 
:* {{ux|dv| E dey '''sweet'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)}}
 
:* {{ux|dv| E dey '''sweet'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)}}
:* {{ux|dv| De say na soup wey '''sweet''', na money make am. |(JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There goes a saying that says "the making of a delicious soup is expensive".)}}
+
:* {{ux|dv| De say na soup wey '''sweet''', na money make am. |(JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There is a saying that "the making of a delicious soup is expensive".)}}
 
====Related form====
 
====Related form====
 
* [[sweet belle]]
 
* [[sweet belle]]
Line 33: Line 34:
 
* [[spoil mind]]
 
* [[spoil mind]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''tasty, happy''
+
* English: ''happy''

Latest revision as of 18:56, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: sweet

Pronunciation

  • swît

Play Play

Noun

  • Someting wey dey taste like sugar or honey wey person fit lick.
  • I like to dey lick sweet for night.  — (I love eating candies at night.)
  • Many people like to chop cake and sweet sometimes.  — (jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)

Translation

  • English: candy


Adjective

  • Sey someting get better taste for mouth.
  • E dey sweet.  — (JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)
  • De say na soup wey sweet, na money make am.  — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There is a saying that "the making of a delicious soup is expensive".)

Related form

Antonyms

Translations

  • English: delicious, tasty

Verb

  • Make someting dey make person happy.
  • All this things dey make belle sweet us.  — (jw__32703, All of this makes us very happy.)

Antonyms

Translations

  • English: happy