sweet
Naija
Etymology
From English: sweet
Pronunciation
- swit
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 35
- Frequency rank in NSC treebank: 304
- Frequency in raw corpus: 720
- Frequency rank in raw corpus: 479
Adjective
Sey someting get sugar or honey.
- De say no, soup wey sweet, na money make am. — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, They say no... a soup that is delicious, it's money that made it.)
- E dey sweet. — (JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)
- Dat kuka dey very sweet. — (JOS_19_Bukuru_MG__93, That kuka is very tasty.)
- Na e dey sweet e… — (NST_cleaned__16879, __no translation__)
Sey someting dey make person happy
- All this things dey make belle sweet us. — (jw__32703, __no translation__)
- E talk sey David na person wey dey do wetin dey sweet am. — (jw__17960, __no translation__)
- e say e sweet. — (NST_cleaned__39608, __no translation__)
- E sweet, no be small! — (jw__34860, __no translation__)
- After all, soup wey sweet, na better money kill am.— Deut. — (jw__44701, __no translation__)
- di thing no come-- e no dey sweet for belle — (deuber__2084, __no translation__)
- E take like one hour before I come feel dis tin wey sweet my bodi. — (bbc__2561, __no translation__)
- As small time pass, Matthew want show sey e really sweet am as Jesus choose am, e come do one big party for im house. — (jw__2996, __no translation__)
- advcl (frequency:3)
- Our belle dey sweet as we hear, — (jw__28596, __no translation__)
- E dey sweet as we dey bear im name. — (jw__7626, __no translation__)
- cc (frequency:2)
- Many people like to chop cake and sweet sometimes. — (jw__1972, __no translation__)
- Soft and sweet drinks Sweet or correct snacks including crisps Noodles and soup Food wey dem don already cook come package Food wey get plenty sugar and oil. — (bbc__49452, __no translation__)
- det (frequency:2)
- All dose sweet, sweet words. — (NST_cleaned__31856, __no translation__)
- E say e laikam and de tin di sweet e belle as as e bi de only woman for write and win dis essay competition. — (bbc__45433, __no translation__)
- dep (frequency:2)
- Sweet Sweet Codeine dey nominated unda di 2019 News & Current Affairs category. — (bbc__92801, __no translation__)
- Di United 2026 join-body of three kontris sweet for eye sake of dia ogbonge stadium, hotels and roads wey dem get and profit dem fit make for di competition. — (bbc__32765, __no translation__)
- obl:mod (frequency:2)
- Reuters Na so belle dey sweet pipo for Mumbai — (bbc__85336, __no translation__)
- Teenagers wey dey too watch porn fit get lack of self control because dia mind neva mature reach to handle sometin wey dey sweet like dat. — (bbc__93177, __no translation__)
Derived forms
- And, and di ting dey sweet belle, to dey see how ehm dat opposite sex, how de dey operate, how de dey function, how dey dey grow, how deir life be. — (WAZP_06_Tommys-Life-Story_M__86, And... and the thing sweeten the stomach to see how ehm that opposite sex, how they operate; how they function; how they are growing; how their life is.)
- Patrick Kovarik/AFP/Getty Images Paul Biya don dey run things for Cameroon for 35 years Video weh e di show how President Biya no use sweet belle greet di Higher Education Minister Jacques Fame Ndongo, na big tori for social media. — (bbc__80637, __no translation__)
Synonyms
- pain 0.70 627, touch 0.62 489, surprise 0.56 436, tire 0.54 548, laugh 0.52 233, snap 0.52 114, wella 0.51 415, rub 0.51 66, kampe 0.51 37
Antonyms
- pain 0.70 627, touch 0.62 489, surprise 0.56 436, tire 0.54 548, laugh 0.52 233, snap 0.52 114, wella 0.51 415, rub 0.51 66, kampe 0.51 37
Translations
- English: no definition