Difference between revisions of "take"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-take.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-take.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 330
 
* Frequency rank in NSC treebank: 55
 
* Frequency in raw corpus: 9834
 
* Frequency rank in raw corpus: 42
 
  
===Aux===
+
===Auxiliary===
 
* Wetin dey show manner.
 
* Wetin dey show manner.
 
+
:* {{ux|dv| Na so dem '''take''' finish the house o.|(NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)}}
#{{ux|dv|Na so dem '''take''' finish the house o.|(NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat na wetin de '''take''' do am.|(NSC_Tella_2021, That's what they use to do it.)}}
#{{ux|dv|Dat na wetin de '''take''' do am.|(NSC_Tella_2021, That's what they use to do it.)}}
 
 
 
 
====Synonmys====
 
====Synonmys====
 
* [[use]]
 
* [[use]]
Line 25: Line 18:
 
* English: ''use''
 
* English: ''use''
  
===Transitive Verb===
 
* Make a person collect something wey another person give you.
 
 
#{{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}}
 
#{{ux|dv|'''Take''' your banga soup wey be sey still light for inside pot. |(NST_cleaned__35942, Take the palm fruit that is still light in the pot.)}}
 
 
* Make a person accept something wey another person give am.
 
#{{ux|dv|na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}}
 
#{{ux|dv|Come sofri tell am sey: “Just '''take''' am.” |(jw__35553, Then, he softly told him that, " Just accept it.)}}
 
  
 +
===Verb===
 +
====Transitive verb====
 +
* Make  person collect something wey anoder person give.
 +
:* {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}}
 +
:* {{ux|dv|Na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}}
 
* Make person pose for photo.
 
* Make person pose for photo.
:{{ux|dv|Dem dey '''take''' foto |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}}
+
:{{ux|dv| Dem dey '''take''' foto |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}}
 
 
 
===Intransitive Verb===
 
===Intransitive Verb===
 
* Make person dey drink or smoke someting.
 
* Make person dey drink or smoke someting.
#{{ux|dv|No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}}
+
:* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}}
#{{ux|dv|Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}}
+
:* {{ux|dv| Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}}
  
  

Revision as of 14:05, 28 July 2021

Naija

Etymology

From English take

Pronunciation

  • têk

Play


Auxiliary

  • Wetin dey show manner.
  • Na so dem take finish the house o.  — (NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)
  • Dat na wetin de take do am.  — (NSC_Tella_2021, That's what they use to do it.)

Synonmys

Translation

  • English: use


Verb

Transitive verb

  • Make person collect something wey anoder person give.
  • Take your size.  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
  • Na im dose wey dey work for am go take.  — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
  • Make person pose for photo.
Dem dey take foto  — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)

Intransitive Verb

  • Make person dey drink or smoke someting.
  • No dey smoke or take wetin fit put your life for danger  — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
  • Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)


Synonyms

Translations

  • English: take, accept, drink.