Difference between revisions of "take"

Line 19: Line 19:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive verb====
 
 
#Make  person collect something wey anoder person give.
 
#Make  person collect something wey anoder person give.
 
#:* {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}}
 
# Make person pose for photo.
 
# Make person pose for photo.
#:* {{ux|dv| Dem dey '''take''' foto |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem dey '''take''' foto.|(NSC_2020, They are snapping pictures.)}}
 
#  Make person dey drink or smoke someting.
 
#  Make person dey drink or smoke someting.
#:* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}}
+
#:* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger.|(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 22:58, 21 December 2022

Naija

Etymology

From: English take

Pronunciation

  • têk

Play


Auxiliary

  • Wetin de dey use show how de dey do someting.
  • Na so dem take finish the house o.  — (NSC_2021, That's how they finished the building.)
  • Dat na wetin de take do am.  — (NSC_2021, That's what it is used for.)

Synonmys

Translation

  • English: use

Verb

  1. Make person collect something wey anoder person give.
    • Take your size.  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
    • Na im dose wey dey work for am go take.  — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
  2. Make person pose for photo.
    • Dem dey take foto.  — (NSC_2020, They are snapping pictures.)
  3. Make person dey drink or smoke someting.
    • No dey smoke or take wetin fit put your life for danger.  — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
    • Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)

Synonyms

Translations

  • English: take, accept, drink.