Difference between revisions of "take"

 
(23 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English take
+
From: English ''take''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tek
+
* têk
 
<sm2>Pcm-ng-take.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-take.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-take.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-take.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 330
 
* Frequency rank in NSC treebank: 55
 
* Frequency in raw corpus: 9834
 
* Frequency rank in raw corpus: 42
 
  
===Usage===
+
===Auxiliary===
 
+
* Wetin de dey use show how de dey do someting.
===Definition===
+
:* {{ux|dv| Na so dem '''take''' finish the house o.|(That's how they finished the building.)}}
* Sey person or ting collect something.
+
:* {{ux|dv| Dat na wetin de '''take''' do am.|(That's what it is used for.)}}
 +
====Synonmys====
 +
* [[use]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''use''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
+
#Make  person collect something wey anoder person give.
 
+
#:* {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}}
# to collect something wey another person give you
+
#:* {{ux|dv| Na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}}
#: {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}}
+
# Make person pose for photo.
#: {{ux|dv|Nothing remain for my body to '''take''', |(ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__40, There is nothing left on my body to take... ...)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem dey '''take''' foto.|(They are snapping pictures.)}}
#: {{ux|dv|'''Take''' your banga soup wey be sey still light for inside pot. |(NST_cleaned__35942, __Take the palm fruit that is still light in the pot__)}}
+
# Make person dey drink or smoke someting.
# to accept something wey another person give you
+
#:* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger.|(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}}
#: {{ux|dv|na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, __It is what those who work for him will accept__)}}
+
#:* {{ux|dv| Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}}
#: {{ux|dv|Come sofri tell am sey: “Just '''take''' am.” |(jw__35553, __Then, he softly told him that, " Just accept it"__)}}
 
#: {{ux|dv|And me, I don't like to '''take''' encouragement. |(ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__11, And I, I don't like to accept encouragement.)}}
 
# snap photo
 
#: {{ux|dv|Dey '''take''' foto |(bbc__30241, __Snapping picture__)}}
 
# drink something
 
#: {{ux|dv|No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, __Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger__)}}
 
#: {{ux|dv|Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}}
 
# decide
 
#: {{ux|dv|Bros sef no surprise for dis kain decision weh committee wan '''take'''... |(bbc__20740, __Brother also, was not surprised at this kind of decision which the committee wants to take...__)}}
 
#: {{ux|dv|''We go talk about di kind action we wan '''take''' for di fight against IS'', im talk. |(bbc__8566, __"We will talk about the kind of decision we want to decide on the fight against IS", he said.__)}}
 
 
 
 
 
 
 
====Derived forms====
 
take off
 
 
 
====Synonyms====
 
* collect, accept
 
 
 
====Antonyms====
 
*
 
 
 
====Translations====
 
* English: take, accept, drink
 
 
 
===Aux===
 
'''take'''
 
# {{ux|dv| Na so dem take finish the house o | ( That's how they finished the building ) }}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
+
* [[collect]], [[snap]]
 
 
====Antonyms====
 
*
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 +
* English: ''take, accept, drink''.

Latest revision as of 18:59, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English take

Pronunciation

  • têk

Play


Auxiliary

  • Wetin de dey use show how de dey do someting.
  • Na so dem take finish the house o.  — (That's how they finished the building.)
  • Dat na wetin de take do am.  — (That's what it is used for.)

Synonmys

Translation

  • English: use

Verb

  1. Make person collect something wey anoder person give.
    • Take your size.  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
    • Na im dose wey dey work for am go take.  — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
  2. Make person pose for photo.
    • Dem dey take foto.  — (They are snapping pictures.)
  3. Make person dey drink or smoke someting.
    • No dey smoke or take wetin fit put your life for danger.  — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
    • Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)

Synonyms

Translations

  • English: take, accept, drink.