Difference between revisions of "take"
(→Naija) |
|||
(32 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''take'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * têk |
<sm2>Pcm-ng-take.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-take.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-take.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-take.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Auxiliary=== | ||
+ | * Wetin de dey use show how de dey do someting. | ||
+ | :* {{ux|dv| Na so dem '''take''' finish the house o.|(That's how they finished the building.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Dat na wetin de '''take''' do am.|(That's what it is used for.)}} | ||
+ | ====Synonmys==== | ||
+ | * [[use]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''use'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #Make person collect something wey anoder person give. | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}} | |
− | + | # Make person pose for photo. | |
− | #: {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}} | + | #:* {{ux|dv| Dem dey '''take''' foto.|(They are snapping pictures.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | # Make person dey drink or smoke someting. |
− | + | #:* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger.|(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | # drink | ||
− | #: {{ux|dv|No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, | ||
− | #: {{ux|dv|Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * collect, | + | * [[collect]], [[snap]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: take, accept, drink | + | * English: ''take, accept, drink''. |
Latest revision as of 18:59, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English take
Pronunciation
- têk
Auxiliary
- Wetin de dey use show how de dey do someting.
- Na so dem take finish the house o. — (That's how they finished the building.)
- Dat na wetin de take do am. — (That's what it is used for.)
Synonmys
Translation
- English: use
Verb
- Make person collect something wey anoder person give.
- Take your size. — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
- Na im dose wey dey work for am go take. — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
- Make person pose for photo.
- Dem dey take foto. — (They are snapping pictures.)
- Make person dey drink or smoke someting.
- No dey smoke or take wetin fit put your life for danger. — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
- Dey sip Krest take cause of my belle. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)
Synonyms
Translations
- English: take, accept, drink.