Difference between revisions of "take"
TellaSamson (talk | contribs) (→Aux) |
TellaSamson (talk | contribs) |
||
Line 36: | Line 36: | ||
* Make person pose for photo. | * Make person pose for photo. | ||
− | :{{ux|dv|Dem dey '''take''' | + | :{{ux|dv|Dem dey '''take''' foto |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}} |
===Intransitive Verb=== | ===Intransitive Verb=== |
Revision as of 15:53, 12 March 2021
Naija
Etymology
From English take
Pronunciation
- têk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 330
- Frequency rank in NSC treebank: 55
- Frequency in raw corpus: 9834
- Frequency rank in raw corpus: 42
Aux
- Wetin dey show manner.
- Na so dem take finish the house o. — (NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)
- Dat na wetin de take do am. — (NSC_Tella_2021, That's what they use to do it.)
Synonmys
Translation
- English: use
Transitive Verb
- Make a person collect something wey another person give you.
- Take your size. — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
- Take your banga soup wey be sey still light for inside pot. — (NST_cleaned__35942, Take the palm fruit that is still light in the pot.)
- Make a person accept something wey another person give am.
- na im dose wey dey work for am go take. — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
- Come sofri tell am sey: “Just take am.” — (jw__35553, Then, he softly told him that, " Just accept it.)
- Make person pose for photo.
- Dem dey take foto — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)
Intransitive Verb
- Make person dey drink or smoke someting.
- No dey smoke or take wetin fit put your life for danger — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
- Dey sip Krest take cause of my belle. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)
Synonyms
Translations
- English: take, accept, drink.