Difference between revisions of "take"
Line 10: | Line 10: | ||
===Auxiliary=== | ===Auxiliary=== | ||
− | * Wetin dey show | + | * Wetin de dey use show how dey do someting. |
:* {{ux|dv| Na so dem '''take''' finish the house o.|(NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)}} | :* {{ux|dv| Na so dem '''take''' finish the house o.|(NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Dat na wetin de '''take''' do am.|(NSC_Tella_2021, That's what | + | :* {{ux|dv| Dat na wetin de '''take''' do am.|(NSC_Tella_2021, That's what it is use for.)}} |
====Synonmys==== | ====Synonmys==== | ||
* [[use]] | * [[use]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''use'' | * English: ''use'' | ||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 15:11, 28 August 2021
Naija
Etymology
From: English take
Pronunciation
- têk
Auxiliary
- Wetin de dey use show how dey do someting.
- Na so dem take finish the house o. — (NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)
- Dat na wetin de take do am. — (NSC_Tella_2021, That's what it is use for.)
Synonmys
Translation
- English: use
Verb
Transitive verb
- Make person collect something wey anoder person give.
- Take your size. — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
- Na im dose wey dey work for am go take. — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
- Make person pose for photo.
- Dem dey take foto — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)
Intransitive Verb
- Make person dey drink or smoke someting.
- No dey smoke or take wetin fit put your life for danger — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
- Dey sip Krest take cause of my belle. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)
Synonyms
Translations
- English: take, accept, drink.