Difference between revisions of "take"

Line 11: Line 11:
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
 
* Wetin de dey use show how de dey do someting.  
 
* Wetin de dey use show how de dey do someting.  
:* {{ux|dv| Na so dem '''take''' finish the house o.|(NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)}}
+
:* {{ux|dv| Na so dem '''take''' finish the house o.|(NSC_2021, That's how they finished the building.)}}
:* {{ux|dv| Dat na wetin de '''take''' do am.|(NSC_Tella_2021, That's what it is use for.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat na wetin de '''take''' do am.|(NSC_2021, That's what it is used for.)}}
 
====Synonmys====
 
====Synonmys====
 
* [[use]]
 
* [[use]]

Revision as of 22:57, 21 December 2022

Naija

Etymology

From: English take

Pronunciation

  • têk

Play


Auxiliary

  • Wetin de dey use show how de dey do someting.
  • Na so dem take finish the house o.  — (NSC_2021, That's how they finished the building.)
  • Dat na wetin de take do am.  — (NSC_2021, That's what it is used for.)

Synonmys

Translation

  • English: use

Verb

Transitive verb

  1. Make person collect something wey anoder person give.
    • Take your size.  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
    • Na im dose wey dey work for am go take.  — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
  2. Make person pose for photo.
    • Dem dey take foto  — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)
  3. Make person dey drink or smoke someting.
    • No dey smoke or take wetin fit put your life for danger  — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
    • Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)

Synonyms

Translations

  • English: take, accept, drink.