Difference between revisions of "take"

Line 37: Line 37:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* collect, accept
+
* [[collect]], [[accept]]
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====

Revision as of 16:59, 3 March 2021

Naija

Etymology

From English take

Pronunciation

  • ték

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 330
  • Frequency rank in NSC treebank: 55
  • Frequency in raw corpus: 9834
  • Frequency rank in raw corpus: 42

Definition

  • Sey person or ting collect something.

Verb

  1. Sey you collect something wey another person give you.
    Take your size.  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
    Take your banga soup wey be sey still light for inside pot.  — (NST_cleaned__35942, __Take the palm fruit that is still light in the pot__)
  2. Sey you accept something wey another person give you.
    na im dose wey dey work for am go take.  — (deuber__2614, __It is what those who work for him will accept__)
    Come sofri tell am sey: “Just take am.”  — (jw__35553, __Then, he softly told him that, " Just accept it"__)
  3. Sey person dey snap photo
    Dem dey take foto  — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)
  4. Sey person dey drink or smoke something.
    No dey smoke or take wetin fit put your life for danger  — (jw__27102, __Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger__)
    Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)


Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: take, accept, drink

Aux

take

  • Na so dem take finish the house o  —  ( That's how they finished the building )

Translations