Difference between revisions of "take"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ték
+
* têk
 
<sm2>Pcm-ng-take.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-take.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-take.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-take.m.ogg</sm2>
Line 14: Line 14:
 
* Frequency rank in raw corpus: 42
 
* Frequency rank in raw corpus: 42
  
===Definition===
+
===Aux===
* Sey person or ting collect something.
+
* Wetin dey show manner.
 +
 
 +
* {{ux|dv|Na so dem '''take''' finish the house o.|(NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)}}
 +
* {{ux|dv|Dat na wetin de '''take''' do am.|(NSC_Tella_2021, That's what they use to do it.)}}
 +
 
 +
====Synonmys====
 +
* [[use]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''use''
 +
 
 +
===Transitive Verb===
 +
* Make a person collect something wey another person give you.
  
===Verb===
+
#{{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}}
 +
#{{ux|dv|'''Take''' your banga soup wey be sey still light for inside pot. |(NST_cleaned__35942, Take the palm fruit that is still light in the pot.)}}
  
 +
* Make a person accept something wey another person give am.
 +
#{{ux|dv|na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)}}
 +
#{{ux|dv|Come sofri tell am sey: “Just '''take''' am.” |(jw__35553, Then, he softly told him that, " Just accept it.)}}
  
# Sey you collect something wey another person give you.
+
* Make person pose for photo.
#: {{ux|dv|'''Take''' your size. |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)}}
+
:{{ux|dv|Dem dey '''take''' [[foto]] |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}}
#: {{ux|dv|'''Take''' your banga soup wey be sey still light for inside pot. |(NST_cleaned__35942, __Take the palm fruit that is still light in the pot__)}}
 
# Sey you accept something wey another person give you.
 
#: {{ux|dv|na im dose wey dey work for am go '''take'''. |(deuber__2614, __It is what those who work for him will accept__)}}
 
#: {{ux|dv|Come sofri tell am sey: “Just '''take''' am.” |(jw__35553, __Then, he softly told him that, " Just accept it"__)}}
 
# Sey person dey snap photo
 
#: {{ux|dv|Dem dey '''take''' [[foto]] |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}}
 
# Sey person dey drink or smoke something.
 
#: {{ux|dv|No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, __Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger__)}}
 
#: {{ux|dv|Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}}
 
  
 +
===Intransitive Verb===
 +
* Make person dey drink or smoke someting.
 +
#{{ux|dv|No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}}
 +
#{{ux|dv|Dey sip Krest '''take''' cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)}}
  
====Derived forms====
 
* [[take off]]
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 40: Line 48:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: take, accept, drink
+
* English: ''take, accept, drink''.
 
 
===Aux===
 
'''take'''
 
* {{ux|dv| Na so dem take finish the house o | ( That's how they finished the building ) }}
 
 
 
====Translations====
 

Revision as of 15:51, 12 March 2021

Naija

Etymology

From English take

Pronunciation

  • têk

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 330
  • Frequency rank in NSC treebank: 55
  • Frequency in raw corpus: 9834
  • Frequency rank in raw corpus: 42

Aux

  • Wetin dey show manner.
  • Na so dem take finish the house o.  — (NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)
  • Dat na wetin de take do am.  — (NSC_Tella_2021, That's what they use to do it.)

Synonmys

Translation

  • English: use

Transitive Verb

  • Make a person collect something wey another person give you.
  1. Take your size.  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
  2. Take your banga soup wey be sey still light for inside pot.  — (NST_cleaned__35942, Take the palm fruit that is still light in the pot.)
  • Make a person accept something wey another person give am.
  1. na im dose wey dey work for am go take.  — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
  2. Come sofri tell am sey: “Just take am.”  — (jw__35553, Then, he softly told him that, " Just accept it.)
  • Make person pose for photo.
Dem dey take foto  — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)

Intransitive Verb

  • Make person dey drink or smoke someting.
  1. No dey smoke or take wetin fit put your life for danger  — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
  2. Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)


Synonyms

Translations

  • English: take, accept, drink.