Difference between revisions of "take"
Line 25: | Line 25: | ||
* Make person pose for photo. | * Make person pose for photo. | ||
:{{ux|dv| Dem dey '''take''' foto |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}} | :{{ux|dv| Dem dey '''take''' foto |(NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)}} | ||
− | ===Intransitive | + | ====Intransitive verb==== |
* Make person dey drink or smoke someting. | * Make person dey drink or smoke someting. | ||
:* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}} | :* {{ux|dv| No dey smoke or '''take''' wetin fit put your life for danger |(jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)}} | ||
Line 31: | Line 31: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[collect]], [[snap]] | * [[collect]], [[snap]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''take, accept, drink''. | * English: ''take, accept, drink''. |
Revision as of 15:12, 28 August 2021
Naija
Etymology
From: English take
Pronunciation
- têk
Auxiliary
- Wetin de dey use show how dey do someting.
- Na so dem take finish the house o. — (NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)
- Dat na wetin de take do am. — (NSC_Tella_2021, That's what it is use for.)
Synonmys
Translation
- English: use
Verb
Transitive verb
- Make person collect something wey anoder person give.
- Take your size. — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
- Na im dose wey dey work for am go take. — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
- Make person pose for photo.
- Dem dey take foto — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)
Intransitive verb
- Make person dey drink or smoke someting.
- No dey smoke or take wetin fit put your life for danger — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
- Dey sip Krest take cause of my belle. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)
Synonyms
Translations
- English: take, accept, drink.