take

Naija

Etymology

From English take

Pronunciation

  • têk

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 330
  • Frequency rank in NSC treebank: 55
  • Frequency in raw corpus: 9834
  • Frequency rank in raw corpus: 42

Aux

  • Wetin dey show manner.
  1. Na so dem take finish the house o.  — (NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)
  2. Dat na wetin de take do am.  — (NSC_Tella_2021, That's what they use to do it.)

Synonmys

Translation

  • English: use

Transitive Verb

  • Make a person collect something wey another person give you.
  1. Take your size.  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
  2. Take your banga soup wey be sey still light for inside pot.  — (NST_cleaned__35942, Take the palm fruit that is still light in the pot.)
  • Make a person accept something wey another person give am.
  1. na im dose wey dey work for am go take.  — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
  2. Come sofri tell am sey: “Just take am.”  — (jw__35553, Then, he softly told him that, " Just accept it.)
  • Make person pose for photo.
Dem dey take foto  — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)

Intransitive Verb

  • Make person dey drink or smoke someting.
  1. No dey smoke or take wetin fit put your life for danger  — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
  2. Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)


Synonyms

Translations

  • English: take, accept, drink.