Difference between revisions of "talk"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English talk
+
From English: ''talk''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* tɔ̂k
 
* tɔ̂k
Line 14: Line 13:
 
* Frequency rank in raw corpus: 35
 
* Frequency rank in raw corpus: 35
  
===Definition===
+
 
* Sey person talk or yarn something.
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
+
Sey person [[yarn]] something.
* {{ux|dv|Wetin I '''talk'''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say ?)}}
+
:* {{ux|dv| Wetin I '''talk'''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say?)}}
* {{ux|dv|Who '''talk''' for di seminar ?|(Who presented in the seminar?)}}
+
:* {{ux|dv| Who '''talk''' for di seminar ? |(Who presented in the seminar?)}}
* {{ux|dv|I be wan '''talk''' to you o. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you o.)}}
+
:* {{ux|dv| I be wan '''talk''' to you o. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you.)}}
 
+
====Synonyms====
===Noun===
+
* [[yarn]]
 
 
Wetin person yan or something wey person sey commot for mouth.
 
* {{ux|dv|Riana dey use Tandroy language give '''talk''' |(jw__31390, __Riana is using Tandroy to give a talk__)}}
 
* {{ux|dv|Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia '''talk'''... |(bbc__77046, __The president of the senate, Bukola Saraki stamped it after Senator Abdullahi Gobir raised his hand that they should postponed their discussion...__)}}
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: talk, discussion
+
* English: ''talk, discuss''
  
  
====Derived forms====
 
  
* [[BBC talk|BBC talk]]
 
  
#: {{ux|dv|NASSCO follow BBC talk say, dia work start for 2016 and na about 17 states for Nigeria dem don go. |(bbc__69357, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Umaru Fofana wey dey cover dis elections for BBC talk say di women dey camp for di capital of Monrovia, and other public spaces across di country. |(bbc__97090, __no translation__)}}
 
* [[talk show|talk show]]
 
 
#: {{ux|dv|So we dey do talk show. |(LAG_36_Marriage_DG__14, So, we are doing a '''talk show'''.)}}
 
#: {{ux|dv|This kind talk show sey dem dey blame God for wetin happen. |(jw__32808, __no translation__)}}
 
* [[talk talk|talk talk]]
 
 
#: {{ux|dv|Forward, I no get any too much '''talk''', '''talk''' |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, forward. I don't have much to say.)}}
 
#: {{ux|dv|Dis matter don cause plenty '''talk talk''' ontop social media. |(bbc__40896, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di former talk talk man don always maintain say im collect di money under di order of Jonathan to help im election campaign for 2015. |(bbc__34736, __no translation__)}}
 
* [[zoo talk|zoo talk]]
 
 
#: {{ux|dv|Di zoo talk say di wound wey di zoo worker get no too serious like that. |(bbc__39753, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di zoo talk say for di third quarter of di year di list for dead horse go increase because di owners dey like give dia horse one final ride for summer, before dem kill dem. |(bbc__39754, __no translation__)}}
 
* [[Bible talk|Bible talk]]
 
 
#: {{ux|dv|Bible talk say people be like water for sea. |(jw__9398, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You think sey wetin Bible talk fit help us today? |(jw__47604, __no translation__)}}
 
* [[be sey talk|be sey talk]]
 
 
#: {{ux|dv|I remember sey you wey dey for dere, wey be sey dey talk say disease no dey kill black man. |(WAZA_08_Body-Matter_MG__11, I remember those of you out there who say diseases don’t kill black men.)}}
 
#: {{ux|dv|So and di fact wey be sey de talk sey she dey follow young men, my mama is happily married. |(KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__99, So... and the fact that... you were saying that she is chasing after young men, <eng> my mother is happily married. <eng>)}}
 
* [[law talk|law talk]]
 
 
#: {{ux|dv|Di commission say for Odinga to fit comot, im must fill some kain forms as law talk. |(bbc__33624, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem sign say dem go respect di right of di pikin to keep im identity, plus country, name and family people as law talk, wey no person fit terfere. |(gumbody__118, __no translation__)}}
 
* [[mouth talk|mouth talk]]
 
 
#: {{ux|dv|Trump no dey cover mouth talk when e reach North Korea matter. |(bbc__95878, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyting you see someting be now wey no dey in order, open your mouth talk, |(ONI_24_We-Must-Do-Something_M__86, We need to see some things that are not in order, open your mouth to talk)}}
 
 
====Synonyms====
 
* yarn 0.62 330, tell 0.61 9162.
 
  
 +
===Noun===
 +
Wetin person yan or something wey person sey commot for mouth.
 +
:* {{ux|dv| Riana dey use Tandroy language give '''talk''' |(jw__31390, Riana is using Tandroy to give a talk.)}}
 +
:* {{ux|dv| Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia '''talk'''. |(bbc__77046, The president of the senate, Bukola Saraki stamped it after Senator Abdullahi Gobir raised his hand that they should postponed their discussion.)}}
 +
===Related form===
 +
* [[talk talk]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: talk, discuss
+
* English: talk, discussion

Revision as of 12:57, 15 March 2021

Naija

Etymology

From English: talk

Pronunciation

  • tɔ̂k

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 361
  • Frequency rank in NSC treebank: 52
  • Frequency in raw corpus: 12755
  • Frequency rank in raw corpus: 35


Verb

Sey person yarn something.

  • Wetin I talk?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say?)
  • Who talk for di seminar ?  — (Who presented in the seminar?)
  • I be wan talk to you o.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you.)

Synonyms

Translations

  • English: talk, discuss



Noun

Wetin person yan or something wey person sey commot for mouth.

  • Riana dey use Tandroy language give talk  — (jw__31390, Riana is using Tandroy to give a talk.)
  • Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia talk.  — (bbc__77046, The president of the senate, Bukola Saraki stamped it after Senator Abdullahi Gobir raised his hand that they should postponed their discussion.)

Related form

Translations

  • English: talk, discussion