Difference between revisions of "talk"

Line 170: Line 170:
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
[[talktalk]]
+
 
  
 
* [[Bible talk|Bible talk]]
 
* [[Bible talk|Bible talk]]

Revision as of 17:59, 16 August 2020

Naija

Etymology

Borrowed from English talk

Pronunciation

  • tɔk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 361
  • Frequency rank in NSC treebank: 52
  • Frequency in raw corpus: 12755
  • Frequency rank in raw corpus: 35

The word is used more in written texts than orally.


Noun

talk: yan


  1. Wetin person yan
    Riana dey use Tandroy language give talk  — (jw__31390, __no translation__)
    Na English e use give the talk.  — (jw__12349, __no translation__)
    I happy sey na im give the talk.  — (jw__22023, __no translation__)
  2. amod (frequency:33)
    Na true talk.  — (NST_cleaned__26900, __no translation__)
    Powerful talk.  — (bbc__8444, __no translation__)
  3. amod-det (frequency:25)
    Forward, I no get any too much talk, talk  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, forward. I don't have much to say.)
    But China say dat kain talk no make sense.  — (bbc__21295, __no translation__)
  4. case-det (frequency:21)
    We go sit down one of one talk like guys.  — (NST_cleaned__11907, __no translation__)
    The topic of the talk na, “The Oath-Bound Promise.”  — (jw__26015, __no translation__)
  5. nsubj (frequency:14)
    Im talk say, times dey wey I bim wan shout but I feel say I no get right because na women dey face everything.  — (bbc__59536, __no translation__)
  6. nmod (frequency:9)
    I wan con follow talk of my own church personally.  — (KAD_27_Boys-Brigade-Talk_M__1, I want to join in talking of my own church personally.)
    If we do all this things, we go see sey wetin Psalm 64:10 talk na true.  — (jw__39361, __no translation__)
  7. det-nmod (frequency:)
    Another person talk say: We Kyrgyz people like to laugh.  — (bbc__15757, __no translation__)
    One special part for our assembly and convention na the talk for people wey want baptize.  — (jw__30269, __no translation__)
  8. case (frequency:5)
    We go sit down one of one talk like guys.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__192, We will sit down one on one, talk like guys)
    E no too tay wey Shehu Sani, di senator wey dey represent Kaduna Central talk say im and im colleagues dey collect N13.5 million allawee every month.  — (bbc__45047, __no translation__)
  9. ccomp (frequency:4)
    Victor Moses, wey be Norwegian Refugee Council director for Somalia talk say:  — (bbc__97668, __no translation__)
    Priya Tew wey be member for di Association of UK Dieticians talk say, even though e dey good to make people dey waka more, di way wey Google Maps do am no be better way.  — (bbc__83886, __no translation__)
  10. dep (frequency:3)
    And I wan con follow talk of where I grow.  — (NST_cleaned__7391, __no translation__)
    Proverbs 1:5 talk say: “Who get sense go listen and learn more.” True-true, the things wey God de teach us na the best.  — (jw__5505, __no translation__)
  11. obj (frequency:3)
    Join bodi for mata of people wey dey comot dia country talk say 2,982 people don die ontop water dis year alone.  — (bbc__61147, __no translation__)
    Noah Smith, wey be tori person for Bloomberg talk say for, Fifteen years ago, di internet na place people wey wan escape from di real world dey go to.  — (bbc__75310, __no translation__)
  12. dep-det (frequency:3)
    No be every talk de go take do someting now,  — (NST_cleaned__603, __no translation__)
    No be every talk wey comot for person mouth you take do someting.  — (NST_cleaned__606, __no translation__)
  13. cc (frequency:2)
    Make we know sey when we dey prepare for preaching, meeting or talk, we fit no see how e take affect our life.  — (jw__12083, __no translation__)
    Nigeria Labour Congress do 'we no go gree waka' for MTN offices Di Minister say negotiation and tok tok dey go on but NLC secretary na wonderment say person wey be part of all di plan and talk dey now pull out from dey decision wey dem don make wey suppose make Nigerian workers happy.  — (bbc__73083, __no translation__)
  14. obl:arg (frequency:2)
    Di way im dey enjoy im life outside National Assembly, im big boy swagger wey include fashion designer attire and flashy cars don make am talk of di town.  — (bbc__39496, __no translation__)
    As Jesus use man wey wear king purple cloth talk about dem, e show the kind high position wey dem get, and the white linen show sey dem dey see theirself as people wey dey righteous.— Daniel 5:7 .  — (jw__30063, __no translation__)

Derived forms

  1. NASSCO follow BBC talk say, dia work start for 2016 and na about 17 states for Nigeria dem don go.  — (bbc__69357, __no translation__)
    Umaru Fofana wey dey cover dis elections for BBC talk say di women dey camp for di capital of Monrovia, and other public spaces across di country.  — (bbc__97090, __no translation__)
  1. So we dey do talk show.  — (LAG_36_Marriage_DG__14, So, we are doing a talk show.)
    This kind talk show sey dem dey blame God for wetin happen.  — (jw__32808, __no translation__)
  1. Dis matter don cause plenty talk talk ontop social media.  — (bbc__40896, __no translation__)
    Di former talk talk man don always maintain say im collect di money under di order of Jonathan to help im election campaign for 2015.  — (bbc__34736, __no translation__)
  1. Di zoo talk say di wound wey di zoo worker get no too serious like that.  — (bbc__39753, __no translation__)
    Di zoo talk say for di third quarter of di year di list for dead horse go increase because di owners dey like give dia horse one final ride for summer, before dem kill dem.  — (bbc__39754, __no translation__)

Synonyms

  • think 0.73 2296, argue 0.68 197, complain 0.63 431, yarn 0.62 330, tell 0.61 9162, warn 0.59 447, believe 0.59 1742, write 0.59 1946, feel 0.58 1488

Antonyms

  • think 0.73 2296, argue 0.68 197, complain 0.63 431, yarn 0.62 330, tell 0.61 9162, warn 0.59 447, believe 0.59 1742, write 0.59 1946, feel 0.58 1488

Translations

  • English: no definition

Verb

talk: yan


  1. yan
    Im talk say di light wey dem dey see no dey even reach 30 minutes but Nepa go still dey bring crazy bill every month.  — (bbc__58019, __no translation__)



Synonyms

say, complain 0.63 431, yarn 0.62 330

Antonyms

Translations

  • English: talk, say

Verb

talk: no definition -- Definition in Naija?


  1. nsubj (frequency:973)
    Wetin I talk?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say ?)
    Adeyeye talk.  — (bbc__2235, __no translation__)
  2. - (frequency:406)
    Talk!  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__7, Talk !)
    go talk.  — (deuber__2941, __no translation__)
  3. obl:arg (frequency:213)
    I be wan talk to you o.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you o.)
    Talk to people, open up.  — (NST_cleaned__9300, __no translation__)
  4. obj (frequency:204)
    Na you talk am.  — (KAD_06_Cooking_DG__192, It's you that said it.)
    Who talk dat one?  — (WAZA_04_Press-Review_DG__41, Who said that ?)
  5. ccomp (frequency:109)
    Talk sey make dem just obey.  — (jw__34213, __no translation__)
    Na me use my mouth talk sey I fine,  — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__147, It is me that used my mouth to say that I am fine.)
  6. mark (frequency:83)
    Kurugh talk.  — (bbc__2947, __no translation__)
    I no know which one to talk  — (deuber__1327, __no translation__)
  7. aux (frequency:62)
    Na who, go talk?  — (ENU_33_A-Beg_MG__56, Who will speak up?)
    wey dey use am dey talk  — (deuber__211, __no translation__)
  8. dep (frequency:59)
    talk about.  — (NST_cleaned__41165, __no translation__)
    No be you talk sey…  — (NST_cleaned__9466, __no translation__)
  9. advmod (frequency:28)
    Talk now!  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__2, Talk !)
    Talk now,  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__5, Talk !)
  10. aux-obj (frequency:27)
    dey talk dis.  — (deuber__4983, __no translation__)
    Con talk sey okay.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__83, Then he said, okay.)
  11. aux-dep (frequency:27)
    don talk about.  — (jw__48686, __no translation__)
    Dey talk sey na we dey cause am,  — (NST_cleaned__6750, __no translation__)
  12. obl:mod (frequency:25)
    Wetin make am talk like that?  — (jw__31260, __no translation__)
    She no follow me talk dat day.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__20, She didn't talk to me that day.)
  13. advcl (frequency:20)
    Talk loud!  — (BEN_34_Tale_MG__48, Speak up!)
    Okoye sabi talk plenty.  — (katakata__594, __no translation__)
  14. cc-obj (frequency:16)
    Wetin you go do if person do or talk wetin you no like?  — (jw__12879, __no translation__)
    E good make we think well before we do or talk something.  — (jw__18337, __no translation__)
  15. cc-dep (frequency:9)
    First Time Na Video: Play the video and talk about-am.  — (jw__10681, __no translation__)
    First Return Visit Na Video Play the video and talk about-am.  — (jw__10668, __no translation__)
  16. conj (frequency:8)
    Talk, talk, talk.  — (NST_cleaned__17181, __no translation__)
    Dem say na Namibia im wan talk and wetin im talk about business make sense.  — (bbc__79549, __no translation__)
  17. cc (frequency:7)
    The man start to dey see and talk.  — (jw__5687, __no translation__)
    If person dey find my trouble, Wetin I go do or talk na:  — (jw__16270, __no translation__)
  18. det (frequency:2)
    So as I con tell her dat talk, she con tell me sey okay, make I do di nails for her,  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__64, So, when I told her that, she said okay, I should do the manicure for her.)
    Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia talk, im say make dem shift dia talk to Tuesday 20 February 2018 while dem repair di place for di weekend.  — (bbc__77046, __no translation__)

Derived forms

  1. Bible talk say people be like water for sea.  — (jw__9398, __no translation__)
    You think sey wetin Bible talk fit help us today?  — (jw__47604, __no translation__)
  1. I remember sey you wey dey for dere, wey be sey dey talk say disease no dey kill black man.  — (WAZA_08_Body-Matter_MG__11, I remember those of you out there who say diseases don’t kill black men.)
    So and di fact wey be sey de talk sey she dey follow young men, my mama is happily married.  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__99, So... and the fact that... you were saying that she is chasing after young men, <eng> my mother is happily married. <eng>)
  1. Di commission say for Odinga to fit comot, im must fill some kain forms as law talk.  — (bbc__33624, __no translation__)
    Di gumbody country dem sign say dem go respect di right of di pikin to keep im identity, plus country, name and family people as law talk, wey no person fit terfere.  — (gumbody__118, __no translation__)
  1. Trump no dey cover mouth talk when e reach North Korea matter.  — (bbc__95878, __no translation__)
    Anyting you see someting be now wey no dey in order, open your mouth talk,  — (ONI_24_We-Must-Do-Something_M__86, We need to see some things that are not in order, open your mouth to talk)

Synonyms

  • think 0.73 2296, argue 0.68 197, complain 0.63 431, yarn 0.62 330, tell 0.61 9162, warn 0.59 447, believe 0.59 1742, write 0.59 1946, feel 0.58 1488

Antonyms

  • think 0.73 2296, argue 0.68 197, complain 0.63 431, yarn 0.62 330, tell 0.61 9162, warn 0.59 447, believe 0.59 1742, write 0.59 1946, feel 0.58 1488

Translations

  • English: no definition