Difference between revisions of "talk"

 
(36 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
[[tok]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English talk
+
From English: ''talk''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tɔk
+
* tɔ̂k
 
<sm2>Pcm-ng-talk.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-talk.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-talk.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-talk.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 361
 
* Frequency rank in NSC treebank: 52
 
* Frequency in raw corpus: 12755
 
* Frequency rank in raw corpus: 35
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
===Noun===
 
talk: yan
 
 
 
# Wetin person yan
 
#: {{ux|dv|Riana dey use Tandroy language give '''talk''' |(jw__31390, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na English e use give the '''talk'''. |(jw__12349, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I happy sey na im give the '''talk'''. |(jw__22023, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na true '''talk'''. |(NST_cleaned__26900, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Powerful '''talk'''. |(bbc__8444, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|But China say dat kain '''talk''' no make sense. |(bbc__21295, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|We go sit down one of one '''talk''' like guys. |(NST_cleaned__11907, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The topic of the '''talk''' na, “The Oath-Bound Promise.” |(jw__26015, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Im '''talk''' say, times dey wey I bim wan shout but I feel say I no get right because na women dey face everything. |(bbc__59536, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|I wan con follow '''talk''' of my own church personally. |(KAD_27_Boys-Brigade-Talk_M__1, I want to join in talking of my own church personally.)}}
 
#: {{ux|dv|If we do all this things, we go see sey wetin Psalm 64:10 '''talk''' na true. |(jw__39361, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:)
 
#: {{ux|dv|Another person '''talk''' say: We Kyrgyz people like to laugh. |(bbc__15757, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One special part for our assembly and convention na the '''talk''' for people wey want baptize. |(jw__30269, __no translation__)}}
 
# case (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|We go sit down one of one '''talk''' like guys. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__192, We will sit down one on one, talk like guys)}}
 
#: {{ux|dv|E no too tay wey Shehu Sani, di senator wey dey represent Kaduna Central '''talk''' say im and im colleagues dey collect N13.5 million allawee every month. |(bbc__45047, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Victor Moses, wey be Norwegian Refugee Council director for Somalia '''talk''' say: |(bbc__97668, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Priya Tew wey be member for di Association of UK Dieticians '''talk''' say, even though e dey good to make people dey waka more, di way wey Google Maps do am no be better way. |(bbc__83886, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|And I wan con follow '''talk''' of where I grow. |(NST_cleaned__7391, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Proverbs 1:5 '''talk''' say: “Who get sense go listen and learn more.” True-true, the things wey God de teach us na the best. |(jw__5505, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Join bodi for mata of people wey dey comot dia country '''talk''' say 2,982 people don die ontop water dis year alone. |(bbc__61147, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Noah Smith, wey be tori person for Bloomberg '''talk''' say for, Fifteen years ago, di internet na place people wey wan escape from di real world dey go to.'' |(bbc__75310, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|No be every '''talk''' de go take do someting now, |(NST_cleaned__603, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No be every '''talk''' wey comot for person mouth you take do someting. |(NST_cleaned__606, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Make we know sey when we dey prepare for preaching, meeting or '''talk''', we fit no see how e take affect our life. |(jw__12083, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria Labour Congress do 'we no go gree waka' for MTN offices Di Minister say negotiation and tok tok dey go on but NLC secretary na wonderment say person wey be part of all di plan and '''talk''' dey now pull out from dey decision wey dem don make wey suppose make Nigerian workers happy. |(bbc__73083, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di way im dey enjoy im life outside National Assembly, im big boy swagger wey include fashion designer attire and flashy cars don make am '''talk''' of di town. |(bbc__39496, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As Jesus use man wey wear king purple cloth '''talk''' about dem, e show the kind high position wey dem get, and the white linen show sey dem dey see theirself as people wey dey righteous.— Daniel 5:7 . |(jw__30063, __no translation__)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
* [[BBC talk|BBC talk]]
 
 
#: {{ux|dv|NASSCO follow BBC talk say, dia work start for 2016 and na about 17 states for Nigeria dem don go. |(bbc__69357, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Umaru Fofana wey dey cover dis elections for BBC talk say di women dey camp for di capital of Monrovia, and other public spaces across di country. |(bbc__97090, __no translation__)}}
 
* [[talk show|talk show]]
 
 
#: {{ux|dv|So we dey do talk show. |(LAG_36_Marriage_DG__14, So, we are doing a '''talk show'''.)}}
 
#: {{ux|dv|This kind talk show sey dem dey blame God for wetin happen. |(jw__32808, __no translation__)}}
 
* [[talk talk|talk talk]]
 
 
#: {{ux|dv|Forward, I no get any too much '''talk''', '''talk''' |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, forward. I don't have much to say.)}}
 
#: {{ux|dv|Dis matter don cause plenty talk talk ontop social media. |(bbc__40896, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di former talk talk man don always maintain say im collect di money under di order of Jonathan to help im election campaign for 2015. |(bbc__34736, __no translation__)}}
 
* [[zoo talk|zoo talk]]
 
 
#: {{ux|dv|Di zoo talk say di wound wey di zoo worker get no too serious like that. |(bbc__39753, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di zoo talk say for di third quarter of di year di list for dead horse go increase because di owners dey like give dia horse one final ride for summer, before dem kill dem. |(bbc__39754, __no translation__)}}
 
  
 +
===Verb===
 +
* Sey person [[yarn]] someting.
 +
:* {{ux|dv| Wetin I '''talk'''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say?)}}
 +
:* {{ux|dv| Who '''talk''' for di seminar?|(Who presented in the seminar?)}}
 +
:* {{ux|dv| I be wan '''talk''' to you o. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* think 0.73 2296, argue 0.68 197, complain 0.63 431, yarn 0.62 330, tell 0.61 9162, warn 0.59 447, believe 0.59 1742, write 0.59 1946, feel 0.58 1488
+
* [[yarn]]
 
 
====Antonyms====
 
* think 0.73 2296, argue 0.68 197, complain 0.63 431, yarn 0.62 330, tell 0.61 9162, warn 0.59 447, believe 0.59 1742, write 0.59 1946, feel 0.58 1488
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''talk, discuss''
 
 
===Verb===
 
talk: yan
 
 
 
 
 
# yan
 
#: {{ux|dv|Im '''talk''' say di light wey dem dey see no dey even reach 30 minutes but Nepa go still dey bring crazy bill every month. |(bbc__58019, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:973)
 
#: {{ux|dv|Wetin I '''talk'''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say ?)}}
 
#: {{ux|dv|Adeyeye '''talk'''. |(bbc__2235, __no translation__)}}
 
# - (frequency:406)
 
#: {{ux|dv|'''Talk'''! |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__7, Talk !)}}
 
#: {{ux|dv|go '''talk'''. |(deuber__2941, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:213)
 
#: {{ux|dv|I be wan '''talk''' to you o. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you o.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Talk''' to people, open up. |(NST_cleaned__9300, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:204)
 
#: {{ux|dv|Na you '''talk''' am. |(KAD_06_Cooking_DG__192, It's you that said it.)}}
 
#: {{ux|dv|Who '''talk''' dat one? |(WAZA_04_Press-Review_DG__41, Who said that ?)}}
 
# ccomp (frequency:109)
 
#: {{ux|dv|'''Talk''' sey make dem just obey. |(jw__34213, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na me use my mouth '''talk''' sey I fine, |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__147, It is me that used my mouth to say that I am fine.)}}
 
# mark (frequency:83)
 
#: {{ux|dv|Kurugh '''talk'''. |(bbc__2947, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I no know which one to '''talk''' |(deuber__1327, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:62)
 
#: {{ux|dv|Na who, go '''talk'''? |(ENU_33_A-Beg_MG__56, Who will speak up?)}}
 
#: {{ux|dv|wey dey use am dey '''talk''' |(deuber__211, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:59)
 
#: {{ux|dv|'''talk''' about. |(NST_cleaned__41165, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No be you '''talk''' sey… |(NST_cleaned__9466, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:28)
 
#: {{ux|dv|'''Talk''' now! |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__2, Talk !)}}
 
#: {{ux|dv|'''Talk''' now, |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__5, Talk !)}}
 
# aux-obj (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|dey '''talk''' dis. |(deuber__4983, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Con '''talk''' sey okay. |(BEN_36_Clever-Girl_MG__83, Then he said, okay.)}}
 
# aux-dep (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|don '''talk''' about. |(jw__48686, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dey '''talk''' sey na we dey cause am, |(NST_cleaned__6750, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|Wetin make am '''talk''' like that? |(jw__31260, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She no follow me '''talk''' dat day. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__20, She didn't talk to me that day.)}}
 
# advcl (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|'''Talk''' loud! |(BEN_34_Tale_MG__48, Speak up!)}}
 
#: {{ux|dv|Okoye sabi '''talk''' plenty. |(katakata__594, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|Wetin you go do if person do or '''talk''' wetin you no like? |(jw__12879, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E good make we think well before we do or '''talk''' something. |(jw__18337, __no translation__)}}
 
# cc-dep (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|First Time Na Video:  Play the video and '''talk''' about-am. |(jw__10681, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|First Return Visit Na Video  Play the video and '''talk''' about-am. |(jw__10668, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|'''Talk''', '''talk''', '''talk'''. |(NST_cleaned__17181, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem say na Namibia im wan '''talk''' and wetin im '''talk''' about business make sense. |(bbc__79549, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|The man start to dey see and '''talk'''. |(jw__5687, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If person dey find my trouble, Wetin I go do or '''talk''' na: |(jw__16270, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So as I con tell her dat '''talk''', she con tell me sey okay, make I do di nails for her, |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__64, So, when I told her that, she said okay, I should do the manicure for her.)}}
 
#: {{ux|dv|Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia '''talk''', im say make dem shift dia '''talk''' to Tuesday 20 February 2018 while dem repair di place for di weekend. |(bbc__77046, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
* [[Bible talk|Bible talk]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Bible talk say people be like water for sea. |(jw__9398, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You think sey wetin Bible talk fit help us today? |(jw__47604, __no translation__)}}
 
* [[be sey talk|be sey talk]]
 
 
 
#: {{ux|dv|I remember sey you wey dey for dere, wey be sey dey talk say disease no dey kill black man. |(WAZA_08_Body-Matter_MG__11, I remember those of you out there who say diseases don’t kill black men.)}}
 
#: {{ux|dv|So and di fact wey be sey de talk sey she dey follow young men, my mama is happily married. |(KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__99, So... and the fact that... you were saying that she is chasing after young men, <eng> my mother is happily married. <eng>)}}
 
* [[law talk|law talk]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di commission say for Odinga to fit comot, im must fill some kain forms as law talk. |(bbc__33624, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem sign say dem go respect di right of di pikin to keep im identity, plus country, name and family people as law talk, wey no person fit terfere. |(gumbody__118, __no translation__)}}
 
* [[mouth talk|mouth talk]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Trump no dey cover mouth talk when e reach North Korea matter. |(bbc__95878, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyting you see someting be now wey no dey in order, open your mouth talk, |(ONI_24_We-Must-Do-Something_M__86, We need to see some things that are not in order, open your mouth to talk)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* think 0.73 2296, argue 0.68 197, complain 0.63 431, yarn 0.62 330, tell 0.61 9162, warn 0.59 447, believe 0.59 1742, write 0.59 1946, feel 0.58 1488
 
 
 
====Antonyms====
 
* think 0.73 2296, argue 0.68 197, complain 0.63 431, yarn 0.62 330, tell 0.61 9162, warn 0.59 447, believe 0.59 1742, write 0.59 1946, feel 0.58 1488
 
  
 +
===Noun===
 +
* Make person use im mouth make sound wey get meaning for language.
 +
:* {{ux|dv| Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia '''talk'''. |(bbc__77046, The president of the senate, Bukola Saraki stamped it after Senator Abdullahi Gobir raised his hand that they should postponed their discussion.)}}
 +
:* {{ux|dv| Pray make your talk sweet dem for ear.|(Pray so that what you say will be pleasing to their ears.)}}
 +
===Related form===
 +
* [[talk talk]], [[talk put]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: talk, discussion

Latest revision as of 23:04, 21 December 2022

Naija

Alternative Form

tok

Etymology

From English: talk

Pronunciation

  • tɔ̂k

Play Play


Verb

  • Sey person yarn someting.
  • Wetin I talk?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say?)
  • Who talk for di seminar?  — (Who presented in the seminar?)
  • I be wan talk to you o.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you.)

Synonyms

Translations

  • English: talk, discuss

Noun

  • Make person use im mouth make sound wey get meaning for language.
  • Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia talk.  — (bbc__77046, The president of the senate, Bukola Saraki stamped it after Senator Abdullahi Gobir raised his hand that they should postponed their discussion.)
  • Pray make your talk sweet dem for ear.  — (Pray so that what you say will be pleasing to their ears.)

Related form

Translations

  • English: talk, discussion