Difference between revisions of "talk"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
(30 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | [[tok]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''talk'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * tɔ̂k |
<sm2>Pcm-ng-talk.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-talk.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-talk.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-talk.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Sey person [[yarn]] someting. | ||
+ | :* {{ux|dv| Wetin I '''talk'''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say?)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Who '''talk''' for di seminar?|(Who presented in the seminar?)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| I be wan '''talk''' to you o. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[yarn]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''talk, discuss'' |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Make person use im mouth make sound wey get meaning for language. | ||
+ | :* {{ux|dv| Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia '''talk'''. |(bbc__77046, The president of the senate, Bukola Saraki stamped it after Senator Abdullahi Gobir raised his hand that they should postponed their discussion.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Pray make your talk sweet dem for ear.|(Pray so that what you say will be pleasing to their ears.)}} | ||
+ | ===Related form=== | ||
+ | * [[talk talk]], [[talk put]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: talk, discussion |
Latest revision as of 23:04, 21 December 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: talk
Pronunciation
- tɔ̂k
Verb
- Sey person yarn someting.
- Wetin I talk? — (WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say?)
- Who talk for di seminar? — (Who presented in the seminar?)
- I be wan talk to you o. — (BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you.)
Synonyms
Translations
- English: talk, discuss
Noun
- Make person use im mouth make sound wey get meaning for language.
- Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia talk. — (bbc__77046, The president of the senate, Bukola Saraki stamped it after Senator Abdullahi Gobir raised his hand that they should postponed their discussion.)
- Pray make your talk sweet dem for ear. — (Pray so that what you say will be pleasing to their ears.)
Related form
Translations
- English: talk, discussion