talk

Naija

Etymology

From English: talk

Pronunciation

  • tɔ̂k

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 361
  • Frequency rank in NSC treebank: 52
  • Frequency in raw corpus: 12755
  • Frequency rank in raw corpus: 35


Verb

Sey person yarn something.

  • Wetin I talk?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say?)
  • Who talk for di seminar ?  — (Who presented in the seminar?)
  • I be wan talk to you o.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you.)

Synonyms

Translations

  • English: talk, discuss



Noun

Wetin person yan or something wey person sey commot for mouth.

  • Riana dey use Tandroy language give talk  — (jw__31390, Riana is using Tandroy to give a talk.)
  • Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia talk.  — (bbc__77046, The president of the senate, Bukola Saraki stamped it after Senator Abdullahi Gobir raised his hand that they should postponed their discussion.)

Related form

Translations

  • English: talk, discussion