Difference between revisions of "tanda"

Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''stand''
+
From English: ''stand''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-tanda.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-tanda.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
+
===Verb===
* Frequency in NSC treebank: 2
+
====Transitive Verb====
* Frequency rank in NSC treebank: 1900
+
* Make person or someting stand stay for one corner.
* Frequency in raw corpus: 198
+
:* {{ux|dv| Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 1334
 
 
 
 
 
===Transitive Verb===
 
* Make person or someting stand and stay for one corner.
 
 
 
:{{ux|dv|Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.}}
 
 
 
===Intransitive Verb===
 
 
 
* Make person dey stay for somewhere
 
#{{ux|dv|Di Turkish minister for health still take time visit some people wey '''tanda''' for Hospital. |(bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)}}
 
#{{ux|dv|Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go '''tanda''' and di flood still don destroy plenty farms dem. |(bbc__81923, Many communities are flooded while thousands of people do not have place to stay and the flood has also destroyed many farms. )}}
 
 
 
* Make person stand
 
#{{ux|dv|For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we '''tanda''' for corner. |(bbc__19785, In this picture, forget about people than stand, see the man that stood at the corner.)}}
 
#{{ux|dv|And I, I '''tanda''' ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? |(JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)}}
 
#{{ux|dv|Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.}}
 
 
 
* Make someting be for one place
 
#{{ux|dv|Now, di High Court wey '''tanda''' for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. |(bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)}}
 
#{{ux|dv|Di club wey '''tanda''' for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. |(bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)}}
 
#{{ux|dv|Dem be digital services wey mean say na online dem go '''tanda''', and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations. |(bbc__28330, __no translation__)}}
 
  
 +
====Intransitive Verb====
 +
:* {{ux|dv|Di Turkish minister for health still take time visit some people wey '''tanda''' for Hospital. |(bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)}}
 +
:* {{ux|dv|For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we '''tanda''' for corner. |(bbc__19785, In this picture, ignore the people standing, and look at the man that stood at the corner.)}}
 +
:* {{ux|dv|Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.}}
 +
* Make someting dey for one place.
 +
:* {{ux|dv| Now, di High Court wey '''tanda''' for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. |(bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)}}
 +
:* {{ux|dv| Di club wey '''tanda''' for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. |(bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)}}
 
===Serial Verb===
 
===Serial Verb===
:{{ux|dv|And I, I '''tanda''' ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? |(JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)}}
+
:* {{ux|dv| And I, I '''tanda''' ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? |(JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[kak]] 0.58 34
+
* [[kak]]  
 
 
====Antonyms====
 
* waka, siddon
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''stay, stand''
 
* English: ''stay, stand''

Revision as of 15:28, 28 July 2021

Naija

Etymology

From English: stand

Pronunciation

  • tāndá

Play Play

Verb

Transitive Verb

  • Make person or someting stand stay for one corner.
  • Make una tanda here first, make I observe area.  — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.)

Intransitive Verb

  • Di Turkish minister for health still take time visit some people wey tanda for Hospital.  — (bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)
  • For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we tanda for corner.  — (bbc__19785, In this picture, ignore the people standing, and look at the man that stood at the corner.)
  • Make una tanda here first, make I observe area.  — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.
  • Make someting dey for one place.
  • Now, di High Court wey tanda for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election.  — (bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)
  • Di club wey tanda for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday.  — (bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)

Serial Verb

  • And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself?  — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)

Synonyms

Translations

  • English: stay, stand