Difference between revisions of "tanda"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive Verb==== | ====Transitive Verb==== | ||
− | * Make person or someting | + | * Make person or someting [[kak]] stay for one corner. |
:* {{ux|dv| Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.)}} | :* {{ux|dv| Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.)}} | ||
− | |||
====Intransitive Verb==== | ====Intransitive Verb==== | ||
:* {{ux|dv|Di Turkish minister for health still take time visit some people wey '''tanda''' for Hospital. |(bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)}} | :* {{ux|dv|Di Turkish minister for health still take time visit some people wey '''tanda''' for Hospital. |(bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)}} | ||
Line 21: | Line 20: | ||
:* {{ux|dv| Now, di High Court wey '''tanda''' for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. |(bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)}} | :* {{ux|dv| Now, di High Court wey '''tanda''' for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. |(bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)}} | ||
:* {{ux|dv| Di club wey '''tanda''' for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. |(bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)}} | :* {{ux|dv| Di club wey '''tanda''' for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. |(bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)}} | ||
+ | |||
===Serial Verb=== | ===Serial Verb=== | ||
:* {{ux|dv| And I, I '''tanda''' ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? |(JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)}} | :* {{ux|dv| And I, I '''tanda''' ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? |(JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)}} |
Revision as of 15:29, 28 July 2021
Naija
Etymology
From English: stand
Pronunciation
- tāndá
Verb
Transitive Verb
- Make person or someting kak stay for one corner.
- Make una tanda here first, make I observe area. — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.)
Intransitive Verb
- Di Turkish minister for health still take time visit some people wey tanda for Hospital. — (bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)
- For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we tanda for corner. — (bbc__19785, In this picture, ignore the people standing, and look at the man that stood at the corner.)
- Make una tanda here first, make I observe area. — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.
- Make someting dey for one place.
- Now, di High Court wey tanda for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. — (bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)
- Di club wey tanda for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. — (bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)
Serial Verb
- And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)
Synonyms
Translations
- English: stay, stand