Difference between revisions of "tanda"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''stand'' | + | From English: ''stand'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * tàndá |
<sm2>Pcm-ng-tanda.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-tanda.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-tanda.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-tanda.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person or someting | + | # Make person or someting [[kak]] stay for one corner. |
− | + | #:* {{ux|dv| Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|(You should first of all wait here, let me observe the area.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Di Turkish minister for health still take time visit some people wey '''tanda''' for Hospital. |(bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Make una '''tanda''' here first, make I observe area.| | + | #:* {{ux|dv|For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we '''tanda''' for corner. |(bbc__19785, In this picture, ignore the people standing, and look at the man that stood at the corner.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.}} | |
− | + | # Make someting dey for one place. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Now, di High Court wey '''tanda''' for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. |(bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Di club wey '''tanda''' for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. |(bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Di Turkish minister for health still take time visit some people wey '''tanda''' for Hospital. |(bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)}} | ||
− | #: | ||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | #: | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Now, di High Court wey '''tanda''' for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. |(bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Di club wey '''tanda''' for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. |(bbc__33591, | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[kak]] | + | * [[kak]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''stay, stand'' | + | * English: ''stay'', ''stand'' |
Latest revision as of 19:02, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: stand
Pronunciation
- tàndá
Verb
- Make person or someting kak stay for one corner.
- Make una tanda here first, make I observe area. — (You should first of all wait here, let me observe the area.)
- Di Turkish minister for health still take time visit some people wey tanda for Hospital. — (bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)
- For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we tanda for corner. — (bbc__19785, In this picture, ignore the people standing, and look at the man that stood at the corner.)
- Make una tanda here first, make I observe area. — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.
- Make someting dey for one place.
- Now, di High Court wey tanda for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. — (bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)
- Di club wey tanda for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. — (bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)
Synonyms
Translations
- English: stay, stand