Difference between revisions of "tanda"

Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English ''stand''
+
From English ''stand''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 16:48, 5 March 2021

Naija

Etymology

From English stand

Pronunciation

  • tāndá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1900
  • Frequency in raw corpus: 198
  • Frequency rank in raw corpus: 1334


Verb

Make person or someting stand and stay for one corner.

Transitive Verb

  1. Make una tanda here first, make I observe area.  — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.

===Intransitive Verb

  • Make person dey stay for somewhere
  1. Di Turkish minister for health still take time visit some people wey tanda for Hospital.  — (bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)
    Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go tanda and di flood still don destroy plenty farms dem.  — (bbc__81923, )
  • Make person stand
  1. For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we tanda for corner.  — (bbc__19785, Inthis picture, forget about people than stand, see the man that stood at the corner.)
    And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself?  — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)
    Make una tanda here first, make I observe area.  — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.
  • Make someting be for one place
  1. Now, di High Court wey tanda for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election.  — (bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)
    Di club wey tanda for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday.  — (bbc__33591, __no translation__)
    Dem be digital services wey mean say na online dem go tanda, and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations.  — (bbc__28330, __no translation__)

Serial Verb

  1. And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself?  — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)

Synonyms

Antonyms

  • waka, siddon

Translations

  • English: stay, stand