Difference between revisions of "tanda"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person or someting stand and stay for one corner. | + | * Make person or someting stand and stay for one corner. |
===Transitive Verb=== | ===Transitive Verb=== | ||
− | + | :{{ux|dv|Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.}} | |
===Intransitive Verb | ===Intransitive Verb | ||
* Make person dey stay for somewhere | * Make person dey stay for somewhere | ||
− | # | + | #{{ux|dv|Di Turkish minister for health still take time visit some people wey '''tanda''' for Hospital. |(bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)}} |
− | # | + | #{{ux|dv|Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go '''tanda''' and di flood still don destroy plenty farms dem. |(bbc__81923, Many communities are flooded while thousands of people do not have place to stay and the flood has also destroyed many farms. )}} |
* Make person stand | * Make person stand | ||
− | # | + | #{{ux|dv|For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we '''tanda''' for corner. |(bbc__19785, In this picture, forget about people than stand, see the man that stood at the corner.)}} |
− | # | + | #{{ux|dv|And I, I '''tanda''' ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? |(JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)}} |
− | # | + | #{{ux|dv|Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.}} |
* Make someting be for one place | * Make someting be for one place | ||
− | # | + | #{{ux|dv|Now, di High Court wey '''tanda''' for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. |(bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)}} |
− | # | + | #{{ux|dv|Di club wey '''tanda''' for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. |(bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)}} |
− | # | + | #{{ux|dv|Dem be digital services wey mean say na online dem go '''tanda''', and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations. |(bbc__28330, __no translation__)}} |
+ | |||
===Serial Verb=== | ===Serial Verb=== | ||
− | + | :{{ux|dv|And I, I '''tanda''' ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? |(JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 16:55, 5 March 2021
Naija
Etymology
From English stand
Pronunciation
- tāndá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1900
- Frequency in raw corpus: 198
- Frequency rank in raw corpus: 1334
Verb
- Make person or someting stand and stay for one corner.
Transitive Verb
- Make una tanda here first, make I observe area. — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.
===Intransitive Verb
- Make person dey stay for somewhere
- Di Turkish minister for health still take time visit some people wey tanda for Hospital. — (bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)
- Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go tanda and di flood still don destroy plenty farms dem. — (bbc__81923, Many communities are flooded while thousands of people do not have place to stay and the flood has also destroyed many farms. )
- Make person stand
- For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we tanda for corner. — (bbc__19785, In this picture, forget about people than stand, see the man that stood at the corner.)
- And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)
- Make una tanda here first, make I observe area. — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.
- Make someting be for one place
- Now, di High Court wey tanda for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. — (bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)
- Di club wey tanda for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. — (bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)
- Dem be digital services wey mean say na online dem go tanda, and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations. — (bbc__28330, __no translation__)
Serial Verb
- And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)
Synonyms
- kak 0.58 34
Antonyms
- waka, siddon
Translations
- English: stay, stand