Difference between revisions of "tanda"

m (Conversion script moved page Tanda to tanda: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* fly 0.64 400, stranded 0.62 15, siddon 0.62 258, kak 0.58 34, pack 0.57 339, jolly 0.57 111, gada 0.57 361, harare 0.56 65, empty 0.56 80
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English tanda
+
Borrowed from English ''stand''
  
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tàndá
+
* tāndá
 
<sm2>Pcm-ng-tanda.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-tanda.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-tanda.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-tanda.m.ogg</sm2>  
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 198
 
* Frequency in raw corpus: 198
 
* Frequency rank in raw corpus: 1334
 
* Frequency rank in raw corpus: 1334
 
The word is used more in written texts than orally.
 
===Verb===
 
===Verb===
tanda: stay, stand -- Definition in Naija?
+
Make person or someting stand and stay for one corner.
 +
===Transitive===
 +
*
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
* Make person dey stay for somewhere
#: {{ux|dv|Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|no translation}}
 
# mark-obl:arg (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Di Turkish minister for health still take time visit some people wey '''tanda''' for Hospital. |(bbc__32652, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Turkish minister for health still take time visit some people wey '''tanda''' for Hospital. |(bbc__32652, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Di club wey '''tanda''' for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. |(bbc__33591, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go '''tanda''' and di flood still don destroy plenty farms dem. |(bbc__81923, __no translation__)}}
# obl:arg (frequency:3)
+
* Make person stand
 
#: {{ux|dv|For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we '''tanda''' for corner. |(bbc__19785, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we '''tanda''' for corner. |(bbc__19785, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|And I, I '''tanda''' ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? |(JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)}}
 +
#: {{ux|dv|Make una '''tanda''' here first, make I observe area.|Egbokhare_2020, no translation}}
 +
* Make someting be for one place
 
#: {{ux|dv|Now, di High Court wey '''tanda''' for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. |(bbc__75699, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Now, di High Court wey '''tanda''' for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. |(bbc__75699, __no translation__)}}
# aux-nsubj (frequency:3)
+
#: {{ux|dv|Di club wey '''tanda''' for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. |(bbc__33591, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go '''tanda''' and di flood still don destroy plenty farms dem. |(bbc__81923, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem be digital services wey mean say na online dem go '''tanda''', and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations. |(bbc__28330, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|And I, I '''tanda''' ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself? |(JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)}}
 
#: {{ux|dv|Oluwatoyin Ogundipe, go '''tanda''' as di oga chairmo, ein con also arrange one $687,000 put for one corner too, as start-up money, wey de go investment ontop research and development of tekinology-focused solution-dem across di six pillars of dis ein govt development agenda. |(ja102__1537, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If true true Shatta Wale wan relocate come Nigeria, na to '''tanda''', grab pop-corn den observe di drama wey go happen. |(bbc__57792, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na dis one dey make tori people and even Buhari country people all over the world to '''tanda''', dey wait wetin the man wey dey run Africa most populous nation, go talk. |(bbc__70622, __no translation__)}}
 
# mark-obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Femi Anikulapo Kuti, wey be Fela first son, come build di New Afrika Shrine for Agindingbi, Ikeja wey '''tanda''' near Lagos goment secretariat. |(bbc__48981, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|In fact, INEC confam to BBC on Tuesday say dem get dia own security plan wit three stages inside am - and di first stage na for security pipo wey no carri weapons to '''tanda''' near everi polling station. |(bbc__63922, __no translation__)}}
 
====Derived forms====
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* fly 0.64 400, stranded 0.62 15, siddon 0.62 258, kak 0.58 34, pack 0.57 339, jolly 0.57 111, gada 0.57 361, harare 0.56 65, empty 0.56 80
+
* [[kak]] 0.58 34
  
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* fly 0.64 400, stranded 0.62 15, siddon 0.62 258, kak 0.58 34, pack 0.57 339, jolly 0.57 111, gada 0.57 361, harare 0.56 65, empty 0.56 80
+
* waka, siddon
  
====Translations====
 
====Translations====
* English: stay, stand
+
* English: ''stay, stand''

Revision as of 16:11, 24 November 2020

Naija

Etymology

Borrowed from English stand

Pronunciation

  • tāndá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1900
  • Frequency in raw corpus: 198
  • Frequency rank in raw corpus: 1334

Verb

Make person or someting stand and stay for one corner.

Transitive

  • Make person dey stay for somewhere
  1. Di Turkish minister for health still take time visit some people wey tanda for Hospital.  — (bbc__32652, __no translation__)
    Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go tanda and di flood still don destroy plenty farms dem.  — (bbc__81923, __no translation__)
  • Make person stand
  1. For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we tanda for corner.  — (bbc__19785, __no translation__)
    And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself?  — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)
    Make una tanda here first, make I observe area.  — Egbokhare_2020, no translation
  • Make someting be for one place
  1. Now, di High Court wey tanda for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election.  — (bbc__75699, __no translation__)
    Di club wey tanda for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday.  — (bbc__33591, __no translation__)
    Dem be digital services wey mean say na online dem go tanda, and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations.  — (bbc__28330, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

  • waka, siddon

Translations

  • English: stay, stand