tanda

Naija

Etymology

From English stand

Pronunciation

  • tāndá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1900
  • Frequency in raw corpus: 198
  • Frequency rank in raw corpus: 1334


Transitive Verb

  • Make person or someting stand and stay for one corner.
Make una tanda here first, make I observe area.  — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.

Intransitive Verb

  • Make person dey stay for somewhere
  1. Di Turkish minister for health still take time visit some people wey tanda for Hospital.  — (bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)
  2. Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go tanda and di flood still don destroy plenty farms dem.  — (bbc__81923, Many communities are flooded while thousands of people do not have place to stay and the flood has also destroyed many farms. )
  • Make person stand
  1. For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we tanda for corner.  — (bbc__19785, In this picture, forget about people than stand, see the man that stood at the corner.)
  2. And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself?  — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)
  3. Make una tanda here first, make I observe area.  — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.
  • Make someting be for one place
  1. Now, di High Court wey tanda for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election.  — (bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)
  2. Di club wey tanda for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday.  — (bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)
  3. Dem be digital services wey mean say na online dem go tanda, and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations.  — (bbc__28330, __no translation__)

Serial Verb

And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself?  — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)

Synonyms

Antonyms

  • waka, siddon

Translations

  • English: stay, stand