tanda

Revision as of 16:11, 24 November 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

Borrowed from English stand

Pronunciation

  • tāndá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1900
  • Frequency in raw corpus: 198
  • Frequency rank in raw corpus: 1334


Verb

Make person or someting stand and stay for one corner.

Transitive


  • Make person dey stay for somewhere
  1. Di Turkish minister for health still take time visit some people wey tanda for Hospital.  — (bbc__32652, __no translation__)
    Plenti communities dem dey under water while thousands of pipo no get wia dem go tanda and di flood still don destroy plenty farms dem.  — (bbc__81923, __no translation__)
  • Make person stand
  1. For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we tanda for corner.  — (bbc__19785, __no translation__)
    And I, I tanda ask am oga, wetin dey happen now, why you dey talk to yourself?  — (JOS_36_People-Suffering_M__34, And I... I stand to ask him, Mister, what is happening now ? Why are you talking to yourself ?)
    Make una tanda here first, make I observe area.  — Egbokhare_2020, no translation
  • Make someting be for one place
  1. Now, di High Court wey tanda for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election.  — (bbc__75699, __no translation__)
    Di club wey tanda for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday.  — (bbc__33591, __no translation__)
    Dem be digital services wey mean say na online dem go tanda, and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations.  — (bbc__28330, __no translation__)


Synonyms

Antonyms

  • waka, siddon

Translations

  • English: stay, stand