tata

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo tata

Pronunciation

  • tǎtà


Noun

  • Pikin wey sabi dey talk.
  • Dis your tata fine o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your baby is beautiful.)
  • Wetin do you for mouth wey dey make you talk like tata?  — (NSC_2021, Whats wrong with your mouth? Why are you talking like a baby?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: baby