tata
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo tata
Pronunciation
- tǎtà
Noun
- Pikin wey never tay wen dem born am .
- Dis your tata fine o. — (Your baby is beautiful.)
- Wetin do you for mouth wey dey make you talk like tata? — ( What's wrong with your mouth? Why are you talking like a baby?)
Synonyms
Translations
- English: baby