tata

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo tata

Pronunciation

  • tǎtà


Definition

Pikin wey never still sabi talk.

Noun

  • Dis your tata fine o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your baby is beautiful.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: child