tay

Revision as of 17:16, 15 October 2021 by 160.152.116.16 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • têy



Adverb

  1. Someting wey don happen before before.
    • E don tay wey I enter school o.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, It's been a while I came to school.)
  2. Sey person don take time for someting.
    • She tay for di market wey she go.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, She spent a lot of time at the market.)

Related Forms

Translation

  • English: long time, a while