taytay

Revision as of 16:55, 9 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • té:tê

Play Play

Adverb

  • Sey someting don happen before before wey bi sey better time don pass when di ting happen.
  • She don come dis house taytay.  — ( She has been here a very long time.)
  • Na taytay dey don finish to dey build dat school.  — (It's been a very long time the school was constructed.)

Related forms

Translation

  • English: very long time