Difference between revisions of "teddy"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''teddy'' ===Pronunciation=== * tɛdi <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== # One kind o...")
 
Line 14: Line 14:
 
#:* {{ux|dv| I dey like make baby girl get '''teddy'''.|( NSC_2021, I love it when baby girls have sideburns.)}}
 
#:* {{ux|dv| I dey like make baby girl get '''teddy'''.|( NSC_2021, I love it when baby girls have sideburns.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[baby]]
+
* [[dollbaby]]
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''teddy bear, sideburns''
 
* English: ''teddy bear, sideburns''

Revision as of 15:12, 26 November 2021

Naija

Etymology

From: English teddy

Pronunciation

  • tɛdi


Noun

  1. One kind of baby wey dey very very soft wey dey get foam inside.
    • I wan buy teddy for my pikin today.  — ( NSC_2021, I want to buy a teddy bear for my daughter.)
    • Dis teddy wey you get too big o!  — (NSC_This teddy bear of yours is really big.)
  2. Hair wey dey grow for di side of di face wey dey start from di hair wey dey for head wey go con grow reach hair near di ear.
    • I dey like make baby girl get teddy.  — ( NSC_2021, I love it when baby girls have sideburns.)

Synonyms

Translations

  • English: teddy bear, sideburns