Difference between revisions of "teddy"
(→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # One kind of baby wey dey very very soft wey dey get | + | # One kind of baby wey dey very very soft wey dey get foam inside wey children dey play with. |
#:* {{ux|dv|I wan buy '''teddy''' for my pikin today.|( NSC_2021, I want to buy a teddy bear for my daughter.)}} | #:* {{ux|dv|I wan buy '''teddy''' for my pikin today.|( NSC_2021, I want to buy a teddy bear for my daughter.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Dis '''teddy''' wey you get too big o!|(NSC_This teddy bear of yours is really big.)}} | #:* {{ux|dv|Dis '''teddy''' wey you get too big o!|(NSC_This teddy bear of yours is really big.)}} |
Revision as of 15:13, 26 November 2021
Naija
Etymology
From: English teddy
Pronunciation
- tɛdi
Noun
- One kind of baby wey dey very very soft wey dey get foam inside wey children dey play with.
- I wan buy teddy for my pikin today. — ( NSC_2021, I want to buy a teddy bear for my daughter.)
- Dis teddy wey you get too big o! — (NSC_This teddy bear of yours is really big.)
- Hair wey dey grow for di side of di face wey dey start from di hair wey dey for head wey go con grow reach hair near di ear.
- I dey like make baby girl get teddy. — ( NSC_2021, I love it when baby girls have sideburns.)
Synonyms
Translations
- English: teddy bear, sideburns