Difference between revisions of "teddy"
(→Noun) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''teddy'' | From: English ''teddy'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * tɛ́dì |
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> |
Revision as of 15:14, 26 November 2021
Naija
Etymology
From: English teddy
Pronunciation
- tɛ́dì
Noun
- One kind of baby wey dey very very soft wey dey get foam inside wey children dey play with.
- I wan buy teddy for my pikin today. — ( NSC_2021, I want to buy a teddy bear for my daughter.)
- Dis teddy wey you get too big o! — (NSC_This teddy bear of yours is really big.)
- Hair wey dey grow for di side of di face wey dey start from di hair wey dey for head wey go con grow reach hair near di ear.
- I dey like make baby girl get teddy. — ( NSC_2021, I love it when baby girls have sideburns.)
Synonyms
Translations
- English: teddy bear, sideburns