Difference between revisions of "teddy"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# One kind of baby wey dey very very soft wey dey get foam inside wey children dey play with. | # One kind of baby wey dey very very soft wey dey get foam inside wey children dey play with. | ||
− | #:* {{ux|dv|I wan buy '''teddy''' for my pikin today.|( | + | #:* {{ux|dv|I wan buy '''teddy''' for my pikin today.|(I want to buy a teddy bear for my daughter.)}} |
#:* {{ux|dv|Dis '''teddy''' wey you get too big o!|( This teddy bear of yours is really big.)}} | #:* {{ux|dv|Dis '''teddy''' wey you get too big o!|( This teddy bear of yours is really big.)}} | ||
#Hair wey dey grow for di side of di face wey dey start from di hair wey dey for head wey go con grow reach hair near di ear. | #Hair wey dey grow for di side of di face wey dey start from di hair wey dey for head wey go con grow reach hair near di ear. | ||
− | #:* {{ux|dv| I dey like make baby girl get '''teddy'''.|( | + | #:* {{ux|dv| I dey like make baby girl get '''teddy'''.|(I love it when baby girls have sideburns.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[dollbaby]] | * [[dollbaby]] |
Revision as of 19:05, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English teddy
Pronunciation
- tɛ̀dí
Noun
- One kind of baby wey dey very very soft wey dey get foam inside wey children dey play with.
- I wan buy teddy for my pikin today. — (I want to buy a teddy bear for my daughter.)
- Dis teddy wey you get too big o! — ( This teddy bear of yours is really big.)
- Hair wey dey grow for di side of di face wey dey start from di hair wey dey for head wey go con grow reach hair near di ear.
- I dey like make baby girl get teddy. — (I love it when baby girls have sideburns.)
Synonyms
Translations
- English: teddy bear, sideburns