Difference between revisions of "teddy"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
#:* {{ux|dv|Dis '''teddy''' wey you get too big o!|( This teddy bear of yours is really big.)}} | #:* {{ux|dv|Dis '''teddy''' wey you get too big o!|( This teddy bear of yours is really big.)}} | ||
#Hair wey dey grow for di side of di face wey dey start from di hair wey dey for head wey go con grow reach hair near di ear. | #Hair wey dey grow for di side of di face wey dey start from di hair wey dey for head wey go con grow reach hair near di ear. | ||
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Dis your barber sabi o, see as your teddy make sense.| (Your barber is really good, your sideburns look very good.)}} |
+ | #:* {{ux|dv| No go rub engine oil for your face o because you dey find teddy. If e no dey e no dey. | (Don’t go about putting engine oil on your face because you are looking for sideburns. If it isn’t there, it isn’t there.)}} | ||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[dollbaby]] | * [[dollbaby]] |
Revision as of 18:13, 23 March 2024
Naija
Etymology
From: English teddy
Pronunciation
- tɛ̀dí
Noun
- One kind of baby wey dey very very soft wey dey get foam inside wey children dey play with.
- I wan buy teddy for my pikin today. — (I want to buy a teddy bear for my daughter.)
- Dis teddy wey you get too big o! — ( This teddy bear of yours is really big.)
- Hair wey dey grow for di side of di face wey dey start from di hair wey dey for head wey go con grow reach hair near di ear.
- Dis your barber sabi o, see as your teddy make sense. — (Your barber is really good, your sideburns look very good.)
- No go rub engine oil for your face o because you dey find teddy. If e no dey e no dey. — (Don’t go about putting engine oil on your face because you are looking for sideburns. If it isn’t there, it isn’t there.)
Synonyms
Translations
- English: teddy bear, sideburns